Loading video...
Video Failed to Load
🚨11 Years Ago Today, Davido Released the Classic “DODO” ✨
186,947 views • 4 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

Its crazy how this is still a hit today

Mr Afrobeats himself Catalogue too brazy 🔥!!!

@Castedinmycity OG for the industry! Nobody wey no rock this song that yr kudos baddest 💜✊🏿

Were you there, or you started listening to music after COVID?

davido don use 11 years for industry and he still Dey behave like upcoming?

A classic

See davido bro 😂

Boy good no worry

Una don too whine this guy for this music industry oh

Na when davido de inform

@Jet_hro007 @davido which kind hair b this sef 😂😭 you dey muzz me lol

He good gan

@Beckkyyy55 Hit too plenty

Classic song Omo lomo yen o Mofe marry her o

Nobody sabi this song reach me 😂😂

@davido baddest

First man to write a song about fried plantain

I so love this jam 001 for a reason

💎

Delete this rubbish 🤣🫵🏾

DODO still dey shake table or nostalgia just dey do overtime? 😂

I was there

Only reasonable music from him that I love till date

When davido was still an artist

Hit

I be think say na davido babe be this that year

@ranochace01 A classic ✨

Baddest

Pidju still dey beg for spaghetti this time

no be wizkid sister i dey see so abi na my eyes

Flop and mids 🗑️

This is it.
Related Videos
🚨8 YEARS AGO TODAY, DAVIDO RELEASED THE CLASSIC “LIKE DAT” 🐐
HYPETRIBE
1,979,505 views • 10 months ago





