Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
$11M Mansory Mistral. 🥶💰
178,556 просмотров • 29 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

@krezzyof30BG Car resemble bat 🦇 man car 🚘……..too cold 🥶 🥶💙😂

@krezzyof30BG Money is good bro

@krezzyof30BG NBL

Can Davido buy this car?

He’s got one coming 1 of 1 Mansory Bugatti worth $15M+ is expected to land in Nigeria in January 2027.

Wait can they fly????



We’re coming

Tell em bro

🤣🤣🤣 double the price to make it uglier

Why you dey lie you know how much be $11 Millon this car no cost pass burna boy own

Olodo!! Don’t You heard the price directly from the sales rep?! Why una dey stvpid like this sef?

Oga Davido just dey add price if burna boy as well add price no be wetin him tell you you go believe lol

@pyramidvalley_ Bro why you mumu like this now, this a better an recent version of that car you don’t have brain ni 😡

@pyramidvalley_ Shut up dat car no cost pass burna boy buggati

Make Davido nor see this one , him fit vex purchase this car 😜

@davido get in jooorrrr

Make una tag SLOVIDO make e come buy this

Now nah $11m no be $15m again?🤣

@davido abeg this one no go bad for Collection

Make burna no see this car oo😱🔥

@burnaboy see ooo

1 of 1🥶 ….OBO money na water

I never see anything wey worth 11m$ here .i guess it’s just the dream and brand they re selling

@davido Boss 🫡🫡

😂😂 Davido and lies lol

@davido my 001 buy am mk u silence haters😑

@davido pls just fem your hates

001 incoming.

Nah Davido’s own na $15m

Davido car

Hide this car from BURNA BOY

This is davido's biggest purchase 11M Dollars

No be $15 again na $11 😂 😂
