Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
12 midnight!!!
45,940 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
29 Kommentare

I no like as you take fresh for this video

Boss Do a track with ODUMODU..hardcore rap eith hardcore beat una go kill am! @Odumodublvck_

We’re ready 🔥🔥🔥🔥

See as dandizzy hot. E sure me die say I go hot obarouru😂

Fine Boy @iDanDizzy ❤️

As Dandizzy stop to dey enter sun to freestyle him come dey fresh

🔥🔥🔥🖤💯🌹

@_VALKlNG Can’t wait

If i play this track for all my stoner friends ehn. I no go sleep my room for d nite cos e go too loud... Wey my igbo!!!!!!!!!!!!

Fresh King of PH City

Oya drop

This December number 1 igbo smoking song is out

Your bars is as clean as you look my gee

@_VALKlNG 🔥🔥🔥

Buy me loud make I give you 5 thousand streams believe

Na YP vocals I dey hear for background??

Weh my Colos

You can freestyle but you can’t make good songs.

We dey with you!

My boss

Fresh

Let's have it 🔥

You’re baddddd 🔥🔥wave zaddy

Omo you don get full beards oo 😳

Wey my igbo 💨

wetin you dey do dizzy, why you go dey use filter😏 jonzing idan

So me 5k na make I buy Igbo

You fine for here, l think say you cut the dread sef

Put this sound for Tiktok DIZZY!! no underage Tiktok oo This a lot sound
