Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
12 million naira for dog ke?
718,139 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Even Roma sef no fit sell Totti for 12m that time.😂 This girl dey take past question from ola of Lagos.

Guard Dog 🐕 🤣🤣🤣🤣🤣

He dey pursue evil spirit?

12 million Naira for DOG Hope say the Dog go dae Go Market and Close Gate ?

My uncle sold his Mixed Caucasian for 26Million naira. Since we all want to be M8d in this country😂😂😂

God punish Toti 😂🤣 ! Wait o if I eventually buy Toti today and he eventually die the following month nko wetin go happen to my life ?🤔😂 . Let me also know in the comments section 🤣😂

My basengi AKA ekuke is 50 million naira

This wan go drink garri tire if na me get am

12 million with such a terrible structure 🥲

For what
Ähnliche Videos
Sensitive content
Naira Marley watching Zino while his $300 million dollars dog tries to bite Zino’s ball
SKD X-tera 👾
236,179 Aufrufe • vor 1 Jahr
