Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1/2 P Square #JP2025

271,618 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Kemmy ☮️
Kemmy ☮️vor 1 Jahr

What is 1/2😂😂😂

Profilbild von AE
AEvor 1 Jahr

😂

Profilbild von LG
LGvor 1 Jahr

@elikem_e Lmao, I was expecting another video for 2/2 until I go check the tweet again.

Profilbild von Kemmy ☮️
Kemmy ☮️vor 1 Jahr

@AssistantEbukaa You will wait for long 😂😂😂

Profilbild von Big E 👑
Big E 👑vor 1 Jahr

Peter will forever be THAT guy!

Profilbild von OLUWATOYIN❤️💯🎁🩵🫶🏻
OLUWATOYIN❤️💯🎁🩵🫶🏻vor 1 Jahr

This iyabo ojo connect bad sha See top top celeb for this wedding

Profilbild von Timileyin🖤
Timileyin🖤vor 1 Jahr

Una to like violence on this app. wetin be 1/2 square

Profilbild von SON OF A PALM🌴WINE TAPPER 🌴
SON OF A PALM🌴WINE TAPPER 🌴vor 1 Jahr

Na only VDM no fit attend this wedding

Profilbild von Skairipa
Skairipavor 1 Jahr

He has a name MrP He is so cool unlike his brother You would never see that one , does Paul even have friends ?

Profilbild von vindicated ❤❤❤
vindicated ❤❤❤vor 1 Jahr

Osun dey suffer werey governor dey go owanbe with that pot belly....... omo werey jaye lo nah ......

Profilbild von Tee wa Star
Tee wa Starvor 1 Jahr

It is good to be famous biko

Profilbild von Iam vulture💀
Iam vulture💀vor 1 Jahr

Peter sabi carry himself aje Proper celebrity lifestyle

Profilbild von Abimbola⛱️
Abimbola⛱️vor 1 Jahr

Which one is 1/2 again?

Profilbild von Iron Lady
Iron Ladyvor 1 Jahr

Not me shining my gongo teeth lol

Profilbild von Sir T.
Sir T.vor 1 Jahr

Dis ones go just dress like mumu go events. Typical Ibo boy !

Profilbild von RUTH 😻💐
RUTH 😻💐vor 1 Jahr

See as i dey shine teeth 😹😻

Profilbild von Obayino
Obayinovor 1 Jahr

Where RudeBoy? People like Peter pass Paul

Profilbild von new dem
new demvor 1 Jahr

Hmmm is this P^2/2 or P^2 - P ?

Profilbild von dele olu
dele oluvor 1 Jahr

1/2 of 3square is 4.5 and not 3…

Profilbild von Ìshọ̀lá Oyèníyì Àyìndé
Ìshọ̀lá Oyèníyì Àyìndévor 1 Jahr

Una too like quarrel pass fight for this app. Wetin be this again

Profilbild von veroo
veroovor 1 Jahr

@PeterPsquare fine man... legend

Profilbild von Esther Iboro
Esther Iborovor 1 Jahr

Half Psquare ke 😂😂

Profilbild von Qua_wiyy
Qua_wiyyvor 1 Jahr

squaroot of P 😂

Profilbild von Mo Adnan
Mo Adnanvor 1 Jahr

@timimartins_

Profilbild von Franklin Chigozie
Franklin Chigozievor 1 Jahr

Wifey was like ahn! Ahn!! You people would not "bro" out of this picture. She jejely come front 🤣🤣

Profilbild von grace💎
grace💎vor 1 Jahr

Half P square keh ? 😂

Profilbild von Oladapo_
Oladapo_vor 1 Jahr

I’m seeing everybody but Ooni, normally….

Profilbild von chairmanGNF
chairmanGNFvor 1 Jahr

1/2 bawo

Profilbild von JAGABAN
JAGABANvor 1 Jahr

Drama king

Profilbild von official young vizion
official young vizionvor 1 Jahr

Looking good

Profilbild von KANIEL OUTIS
KANIEL OUTISvor 1 Jahr

What do you mean 1/2 psquare 😂😂😂😂

Ähnliche Videos