Loading video...
Video Failed to Load
12/15 Heaven knows I tried 😭
218,960 views • 3 months ago •via X (Twitter)
48 Comments

Thank you I flex by two and remove some games

Congratulations

@Enakerakpo88401 I edited and played cut 2 … .. Thanks @Favourdblessed1

@Enakerakpo88401 Congratulations

I just dey confirm am since i followed u yesterday o

Please don’t give up ma we will surely get them I believe 🙏🥹🧎♂️

Omo you try o, 2 cut on 11k odds edit

59k odds

I mean I edited to 11k odds

Ok dear

Congratulations

Favour dey tag me for any of your game post abeg ask my followers I no dey stingy if I win person game I dey give back almost 10% oooo you are almost there and I don't wanna miss

@Babs58884999 Is well ooo

You really tried. I had cut 1 Keep working on this market. We will boom soonest.

Gbayii joor👍👍👍👍, na to just dey flex 3 to 4 dey go be that

🙏

You tried. Booming all soon. It might be tomorrow

🙏

Na moving woman I Dey see so🤓🤓🤓

Favour your my fave, I don follow!

I got cut 1. No wahala

U did. Expect my lil token asap

U sabi 👍

Congratulations

I go dey follow you bomber to bomber now, na you go buy me flight ticket to japa.

Ok ooo😂😂

You tried

Thank you

Let win my 50naria is ready 😎😂

Abi oo😂

My edit but no staking power 😂💔

Congratulations

Omo wetin I win na to use am stake today again 😂

Congratulations,win na win bro

I’ll be waiting for you own edits today

Ok sir

Need something like this again @ fav

4/4 I know flex 💔

@innodbadboi Is well dear

I cried also just 3

Played. But I didn't flex.

Chaii

Omo ehn

You're speechless right?

I don follow pls follow nack @Favourdblessed1

Your boom is very near.

Night games Dey

Omo, hope you flex?

