正在加载视频...

视频加载失败

1.5m in oye 👀👀👀

143,331 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

@Made_Xtreme 的头像
@Made_Xtreme1 年前

For fuoye wey i graduated from 2years ago, haba, una dey lieeeee Even Ado sef if you go collect house 500k na mansion e go be

TemiR 的头像
TemiR1 年前

That 1.5 na big lie thunder suppose fire dat girl 😂😂 Abi no b fuoye wey I graduate from 2023 😂 dat 950 sef na very big lie bunch of fools 😂😂

Salt 的头像
Salt1 年前

It’s not true, it not that worse, how’ll you be paying 1.2m for two rooms, no light in oye which is verified! A student can’t afford that, if you can, why don’t you go to private school instead! Oga comot there

Beautifull Soul 的头像
Beautifull Soul1 年前

Her parents fit afford 1.5m rent and she no go Convenant University 😂😂😂😂😂

T E E B E X 的头像
T E E B E X1 年前

All these girls wey be 4 for one room naa dey claim 1.5, shey na for SY8 or Irare😂😂😂 Na the guy dey kpami pass, 3m+😂 @_oluwaskt

MUH'D JAMI' OLAMILEKAN 的头像
MUH'D JAMI' OLAMILEKAN1 年前

E be like say all of una dey mad for that oye ba???

Loluwase💚 的头像
Loluwase💚1 年前

Who are these ones? 😂😂 Who gave them script? 😂

Ich bin Alárìnká Èkìtì 的头像
Ich bin Alárìnká Èkìtì1 年前

When they are done with the content, they should let us know

Ogunladey🤴 的头像
Ogunladey🤴1 年前

1.5m appt for girls wey no let us rest with pls I want to fill my gas ? 😂

Kemisola Adekunle ⚪ 的头像
Kemisola Adekunle ⚪1 年前

😆 🤣 😂 😹 😆 🤣 3.4Milli for Oye?? Even for Abuja sef, u go still see Duplex 3.5Milli for some areas. Mushroom University Oye dey rent house for 3Milli.

相关视频