ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

1.5m in oye ๐Ÿ‘€๐Ÿ‘€๐Ÿ‘€

143,331 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

@Made_Xtreme ็š„ๅคดๅƒ
@Made_Xtreme1 ๅนดๅ‰

For fuoye wey i graduated from 2years ago, haba, una dey lieeeee Even Ado sef if you go collect house 500k na mansion e go be

TemiR ็š„ๅคดๅƒ
TemiR1 ๅนดๅ‰

That 1.5 na big lie thunder suppose fire dat girl ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Abi no b fuoye wey I graduate from 2023 ๐Ÿ˜‚ dat 950 sef na very big lie bunch of fools ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Salt ็š„ๅคดๅƒ
Salt1 ๅนดๅ‰

Itโ€™s not true, it not that worse, howโ€™ll you be paying 1.2m for two rooms, no light in oye which is verified! A student canโ€™t afford that, if you can, why donโ€™t you go to private school instead! Oga comot there

Beautifull Soul ็š„ๅคดๅƒ
Beautifull Soul1 ๅนดๅ‰

Her parents fit afford 1.5m rent and she no go Convenant University ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

T E E B E X ็š„ๅคดๅƒ
T E E B E X1 ๅนดๅ‰

All these girls wey be 4 for one room naa dey claim 1.5, shey na for SY8 or Irare๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Na the guy dey kpami pass, 3m+๐Ÿ˜‚ @_oluwaskt

MUH'D JAMI' OLAMILEKAN ็š„ๅคดๅƒ
MUH'D JAMI' OLAMILEKAN1 ๅนดๅ‰

E be like say all of una dey mad for that oye ba???

Loluwase๐Ÿ’š ็š„ๅคดๅƒ
Loluwase๐Ÿ’š1 ๅนดๅ‰

Who are these ones? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Who gave them script? ๐Ÿ˜‚

Ich bin Alรกrรฌnkรก รˆkรฌtรฌ ็š„ๅคดๅƒ
Ich bin Alรกrรฌnkรก รˆkรฌtรฌ1 ๅนดๅ‰

When they are done with the content, they should let us know

Ogunladey๐Ÿคด ็š„ๅคดๅƒ
Ogunladey๐Ÿคด1 ๅนดๅ‰

1.5m appt for girls wey no let us rest with pls I want to fill my gas ? ๐Ÿ˜‚

Kemisola Adekunle โšช ็š„ๅคดๅƒ
Kemisola Adekunle โšช1 ๅนดๅ‰

๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜น ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ 3.4Milli for Oye?? Even for Abuja sef, u go still see Duplex 3.5Milli for some areas. Mushroom University Oye dey rent house for 3Milli.

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘