Loading video...
Video Failed to Load
2 at once! ๐ค๐๐ค๐พ
34 Comments

Boss what do you want to do with VDM TEARS ๐๐๐๐๐

Adeleke money๐ฅ๐ฅ

Vdm go too cry ๐ฉ

VDM go soon set camera dey cry now๐๐๐ โAlright soโ ๐คก๐

VDM no go like this one ooo ๐๐๐

Double Doubleโฆ. VDM to cry 1.23 go

Vdm go soon drop tears for Instagram ๐๐ฅ

Bros this pressure no too much for us so! ๐ Congratulations ๐ฅ

You did what?

Congratulations my boss. I no guide for say make I buy fuel for you ๐๐๐๐ญ

I don almost type drop aza for fuel money before I look say na Adeleke. Congratulations ๐ฅ๐พ๐พ

Congratulations chairman VDM will come for you oooo ๐๐

ADELEKE money Iโm sure e no get where e end e too long joor ๐ฅน๐ช

@Folazfab Richest ๐ ๐ฐโค๏ธ

God has blessed us

Be ready to meet him in your dream ๐ญ๐

Vincent adeleke go don run go soapy like this lol ๐

Para Para ๐ก๐๐ช๐ฝ

That prick seller say na Osun money...

Give them pressure!!!!!

Let's get the Vdm crashout started ๐

I go double double make dem double hustle shaaaaaaaa ๐ฃ

Where Una Dey see this money share update ooo

Congrats Biggest Chairman ๐ฅณ

VDM go start to cry now

๐ฅ

Omo e choke

Congratulations king

Una won kpai VDM ๐๐๐

Boss paste aza make i send small something for fuel โฝ Congratulations to you sir ๐โค๏ธ

Pressure dem sha๐คงโก๏ธโค๏ธ

Make that content creator VDM tear ACL En never see anything ๐๐ En think say na nollywood

Oya ohhh #vdm come cry

What are we going to do about your old cars, make I come carry one ?



