Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
2 at once! 😤😈🤞🏾
Комментарии: 34

Boss what do you want to do with VDM TEARS 😂😂😂😂😂

Adeleke money🔥🔥

Vdm go too cry 😩

VDM go soon set camera dey cry now😂😂😂 “Alright so” 🤡😂

VDM no go like this one ooo 😀😀😀

Double Double…. VDM to cry 1.23 go

Vdm go soon drop tears for Instagram 😂🔥

Bros this pressure no too much for us so! 😂 Congratulations 🥂

You did what?

Congratulations my boss. I no guide for say make I buy fuel for you 😂😂😂😭

I don almost type drop aza for fuel money before I look say na Adeleke. Congratulations 🔥🍾🍾

Congratulations chairman VDM will come for you oooo 😂😂

ADELEKE money I’m sure e no get where e end e too long joor 🥹😪

@Folazfab Richest 😅💰❤️

God has blessed us

Be ready to meet him in your dream 😭😂

Vincent adeleke go don run go soapy like this lol 😂

Para Para 😡😂💪🏽

That prick seller say na Osun money...

Give them pressure!!!!!

Let's get the Vdm crashout started 😂

I go double double make dem double hustle shaaaaaaaa 💣

Where Una Dey see this money share update ooo

Congrats Biggest Chairman 🥳

VDM go start to cry now

🔥

Omo e choke

Congratulations king

Una won kpai VDM 😂😂😂

Boss paste aza make i send small something for fuel ⛽ Congratulations to you sir 🎉❤️

Pressure dem sha🤧⚡️❤️

Make that content creator VDM tear ACL En never see anything 😂😂 En think say na nollywood

Oya ohhh #vdm come cry

What are we going to do about your old cars, make I come carry one ?



