Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
2 different life choices, 2 different people ๐๐๐๐
523,121 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

Freedom vs discipline

too too real, no better way to put it

๐๐๐๐

@fairlyodd_tweet Everybody get their own coping mechanism ๐๐

@fairlyodd_tweet walahi

@Khanstillday All this iron no concern streets

@Khanstillday excuses, so youโll rather have big stomach and be looking like the other guy

@dareisaboy @Khanstillday Yes so what?

@dareisaboy @Khanstillday itโs your life and your choice.

And the werey dey back there dey feel e sef oo ๐ญ๐. Come on go and drop that cigarette you're holding on and hit the gym ๐

even him belle resemble world cup official ball

๐ญ๐

everybody with wetin de do them

no be lie ๐ the other guy no even send

I guess im hybrid then because I dey run the two steady

๐๐๐๐๐๐

For real oh

Maybe ma him even tie the Igbo sef ,that guy is high too

he don go

@DurkioWiz Ototo loro ๐ซก๐โค๏ธ

@DurkioWiz ๐๐๐๐

the guy sef dey kpo.. dey play ๐

Him fit be owner of the apartment nothing concern am with muscle๐๐

Male communities thrive on respect. Na why two men go dey two very different things, but still be friends. Them dey respect each other and their lifestyles. Na it you dey watch so

Nothing concern that werey Dey back, he too love himself with that stomach ๐คฃ๐

@abazwhyllzz see as that guy belle be ๐คฃe dey happy like that?

Iโm built like the guy behind

thatโs a problem mate

I try my best

@abazwhyllzz who told you the other one working out does not smoke too

That one just dey enjoy him igbo

I thought that was tuba shey, the kivo guy๐ ๐ they look alike

Women are getting degrees and PhD and here are the men , lol . The world has changed o

The one wey Dey gym fit die firstโฆfunny life

Lol I can understand fat guys with big belly, but slim guys with big belly!!!??? ๐๐๐ญ how!!? Why!!?

Wait o did I just hear โI tattoo my assโ๐ญ

@KiraHowe24350 Wait make chief use pot belle collect ur wife

@KyariJerry Na who get money & peace of mind pass be the koko!

Na me be the other guy๐

@abazwhyllzz ๐๐

One is training 2 become a billionaire, one is training 2 become his bouncer

I just Dey gbadu the other manchi parole

me smoking cause smoking kills

I do smoke and gym at the same time tho ๐. Itโs called 2 in 1

@Realsaleembenz lol

Its at least 2 years of consistency 5 days a week to get from there to here.
