Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
2 different life choices, 2 different people 😂😂😂😂
523,121 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 46

Freedom vs discipline

too too real, no better way to put it

😂😂😂😂

@fairlyodd_tweet Everybody get their own coping mechanism 😂😂

@fairlyodd_tweet walahi

@Khanstillday All this iron no concern streets

@Khanstillday excuses, so you’ll rather have big stomach and be looking like the other guy

@dareisaboy @Khanstillday Yes so what?

@dareisaboy @Khanstillday it’s your life and your choice.

And the werey dey back there dey feel e sef oo 😭😂. Come on go and drop that cigarette you're holding on and hit the gym 😂

even him belle resemble world cup official ball

😭😂

everybody with wetin de do them

no be lie 😂 the other guy no even send

I guess im hybrid then because I dey run the two steady

😂😂😂😂😂😂

For real oh

Maybe ma him even tie the Igbo sef ,that guy is high too

he don go

@DurkioWiz Ototo loro 🫡😂❤️

@DurkioWiz 😂😂😂😂

the guy sef dey kpo.. dey play 😂

Him fit be owner of the apartment nothing concern am with muscle😂😂

Male communities thrive on respect. Na why two men go dey two very different things, but still be friends. Them dey respect each other and their lifestyles. Na it you dey watch so

Nothing concern that werey Dey back, he too love himself with that stomach 🤣😂

@abazwhyllzz see as that guy belle be 🤣e dey happy like that?

I’m built like the guy behind

that’s a problem mate

I try my best

@abazwhyllzz who told you the other one working out does not smoke too

That one just dey enjoy him igbo

I thought that was tuba shey, the kivo guy😅😅 they look alike

Women are getting degrees and PhD and here are the men , lol . The world has changed o

The one wey Dey gym fit die first…funny life

Lol I can understand fat guys with big belly, but slim guys with big belly!!!??? 😂😂😭 how!!? Why!!?

Wait o did I just hear “I tattoo my ass”😭

@KiraHowe24350 Wait make chief use pot belle collect ur wife

@KyariJerry Na who get money & peace of mind pass be the koko!

Na me be the other guy😂

@abazwhyllzz 😂😂

One is training 2 become a billionaire, one is training 2 become his bouncer

I just Dey gbadu the other manchi parole

me smoking cause smoking kills

I do smoke and gym at the same time tho 😂. It’s called 2 in 1

@Realsaleembenz lol

Its at least 2 years of consistency 5 days a week to get from there to here.
Похожие видео
People after having Different types of Alcohol 😂😂😂😂😂
HasnaZarooriHai🇮🇳
25,984 просмотров • 1 год назад
