Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
2 hours later, them don settle😂 abi 1 hour sef
317,160 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
37 Kommentare

This guy dey muzz me😂😂😂. Man didn’t even move to separate them, wetin he Dey pass through pass wetin dem Dey do😂😂

The guy on sitting on the chair and pressing his phone >>>>

Omo is it by force to be in a relationship?

Brooo

Na so I Dey mind my business

few moments before the scene… na god go take that guy wey come separate them… alllow am off the pink shirt fess i been confirm if na really boy or girl

I swear , no be today this thing start

This type of relationship is sweet from the outside

JESUS

You fight better?

I’d have been knocked out at first punch

As my guy de moment I see you hit a woman First of all I go beat craze commot from your body before I go decide wetin ship go do you

Omo which location the movie dey show abeg? I wan go watch live😭

Bro just 1, 1! 1 accurate punch, he couldn’t take.

You people don’t feel pain after fighting?

“Una come stand da look them” the only person with sense

That guy wey no mind him business suppose collect sha

trading punches with a woman is so low man. so low

That friend wey no mind them don know say na regular drill 🤣🤣

Omo, if i witness this thing. I go run o😭 see as them Dey chop this blow

Nothing concern that guy wey Dey press phone😂😂

😳😳

girl wey supposed dey help her mama wash plate dey collect blow like under taker😂😂

This is crazyyyy. God bless the guy trying to stop the fight btw, but this is madness at peak! wtf

See as the guy dey fight am like him fellow guy .. person wey you suppose slap with heavy slap 😂😂

i really don't like relationship like this because it is so toxic. this isn't love. that's why i choose the career i have rn because i don't want to be like this

I like the way the other guy dey mind his business 😂😂😂

No one is talking about how strong that girl is wtf

Azin boy go dey throw you blow, you go dey throw back😭

Ontop Okrika wig 💀🙂↔️

Na me sit on the chair Ino they put mouth for relationship matter

Who be the girl for inside?

Relationship ke? That’s not two boys fighting??

Women are actually not so weak. They’re just scared most of the time

Na me hang for chair so Nonchalant make dem no disturb me

Pablo and parblet 😂

Bro the guy sitting in the chair na me b dat if una line make una comot una teeth i no go ans una
