Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
20.10.20 ❤️🇳🇬🕊️
153,618 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

AS GOD IS MY WITNESS THIS IS THE BEST SONG OFF THE ALBUM TIME AND CHANCE

I NO TELL DEM MAKE DEM SHOOT I NO TELL DEM MAKE DEM LOOT I NO TELL DEM MAKE DEM PLUNDER NA YOU TELL DEM MAKE DEM SHOOT NA YOU TELL DEM MAKE DEM LOOT NA YOU TELL DEM MAKE DEM PLUNDER

Guy you de sing I swear….. chai my Jesus ❤️🤍…. That guy no reach you no worry… na old joint be this ooo 😂

We ain't forgetting the ACL track bro

This was a Jammmm, still a jam!. “Camera been dey but demaaa pull it out” 🥺🥺🥺🥺

E don tail men don dy gbadu ur sound no b today big kala… e too clear for ur angle. Throwback when I dy learn sound dy use ur music step down….

This template don cast

Damn this jam that year😭😭 Big kala you have really come a long way

No one can deny your influence in the game odumo!

Old ODUMO fans gather here. We don dey chop this since 2023

Same person who did a song eulogising oluomo. Nigerians if una like make una no wise, if u don't you'll continue being taken advantage of. Shey the other one Don use fela/fake activism take blow, e don cast the pipeline.

See if it’s not roadman language It’s incantations shukuluku wetin? Give up Unc 😂

It's just sad some people will open mouth and say that the nigga can't rap ... this is a perfect track

Afro Samlarry Pack it up please

Doing all these then doing buddy buddy with the enablers of the massacre, Blaq was right about you fucking clout chaser

20.10.20🇳🇬💔

Started listening to Odu before he released this song but this jam was what made me love him

I heard the machine is faulty, abi una don add engine oil??? Make person answer me oo 😂😂😂

U wey sing about mr oluomo dy do 20.10.20 clown 🤡

Don’t ever reply the clown your album goes two way repeat and am from Ghana I rewind that shit several time s

@Odumodublvck_ please reply ACL why are u running away bro 😂😂😂

"end of the month elon musk go pay" this is pure engagement farming.

Omo mehn nah this album make me start to dey stan you☝️

Time and chance was a classic

I know ACL is bopping rn but I think it's not a good day for y'all to start talking about rap beefs and what not. 🕊

Real!!

I was there

make i go stream that album again

Ain’t no diss tracks we just switch And we move on and get rich

RIP TO ALL THE LOST SOULS 🤍🕊️💔

Mahd ⚡🔥

Biggest kala 🇳🇬

🕊️🕊️🕊️🕊️May their souls rest in perfect peace

Hear real jam

