2025 Porsche cayenne for wifey❤️
431,351 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
43 条评论

@FLASH4492 ❤️🔥🔥🔥

@FLASH4492 🔥🔥🙌🙌

Voltage 🔥🔥

Biggest🔥🙌🙌

Congratulations BigFuse. Married men should learn from you.

Abeg oo😂😂

😂😂😂

@FLASH4492 Make internet pressure no get to you …everyone go get their own time ..just be happy for those who are celebrating

@deefuser Women life too sweet,just make sure say na the right man you open leg for and your life don better 🙈🙈🙈😂😂😂😂

🔥

My biggest boss🙌🙌

Omo e con be like say person just come this life come see people dey make am 😭💔 God hear my cry and help my life 🙏🏻 😿

@SemWhite3 Beautiful

@SemWhite3 My broo🫶

This is massive 🔥🔥🔥 Dem no dey buy this type for girlfriend 😅

Motion oooo

keep winning💯 na woman remain for me🤷♂️

Congrats to wifey 👏 💖 Remember! I be you pikin o. When i go get mine ?

So beautiful 😍 Congratulations to her 🎉God bless you and God bless wifey🙏🏽

Thanks

@deefuser Sleek

FUSE CONGRATULATIONS ❤🤍

@deefuser Nothing wey you wan tell me, you don use us😭😭na why i no dey chop your game be this, anytime wey your game come i no dey always play am, na the ritual dey work and i think say na me get problem before ooo🤔🤔BETFUSE e no good ooo. Oya release me bro😭😭

Kabiyesi Olohun ma gbagbe emi na 🤲❤️ This is lovely. Congratulations to you and yours

If you’ll get yours soon, like this post.

@Ariwodo_ Fuse 🔥

@Ariwodo_ 🔥🔥🫡

That's massive 🍾 Make I fit buy my wife better ride too

Congrats brother ❤️✨

Me sef go tear am one day

@Blessyon30 Fuse 🔥🔥

Like this comment if eeh sure you say eeh go be smalls soon!

Congratulations to her

Congrats wifey

Omo na better wife d see this kind gifts o, no be all this social media hyenas

@vtochukwu696 Where una dey see this money?

The rich keeps getting Richer and the poor keeps getting Poorer 😢, Even in gambling 😢 Congratulations to ur wifey❤️🔥

If this one is for his wife, Imagine the car betfuse himself dey drive omo.. congratulations boss 🎈 I tap from your grace⛏️

Fr wife way choke go still pound 😂even if choke no pound e go still cheat

una pikin go really enjoy

E don tee u win bet na Where u come see money ?

God!!! congratulations Mrs fuse,Lord pls bless my husband even though e head dey shake I know wetin e fit do if get money 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏

@grok cost?

