Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
2030 gonna be really crazy.
868,646 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

So you go to IG get the videos, post them here, and start worrying or start using lame captions? The 2030 do you know if you will see it? Why not live your life and let everyone else live theirs?

cry more

Na pant I Dey look Na 2001 dem do the design

I. Noticed it too

Honestly I can’t wait for this to become a norm. We are too primitive in Nigeria.. what makes you think what you’re doing is the right thing over what this lady in this video is doing? Nothing but just your feelings..

Am I the only man that finds these type of girls dirty? 😩

This girl don see 99 If you nack her finish and talk story for her money She fit use bottle break your head

girls like this are usually honest, no be all those hypocrite girls

It’s well

it is oo

No be panti 7colours be this

This nakedness was predicted as gonna be crazy back in 2010, by 2020 Onlyfans was considered a taboo but a place for sextapes and hoes.. 2026 its all over or timeline and its now normal..

This pant till dey exist? I was so traumatised with it

E be person wey go marry this one adey pity

My own na say if we jam for pta meeting and you misyarn…I go first retrieve dis video make u first remember say u no get sense

I sabi this girl oooo Smh 🤦

She fit never baff for like three days like that o

Like very 😂

I am just looking at that pant,used to be very popular early 2000.

My own na where she see this pant buy???? Ẹ don tey wey i see am

Breast don turn slippers finish she need use hand support am 😂

She go soon old no worry… e no far again! Time flies like a thief in the night! 😂😂

I think is about the time we stop giving birth . The future doesn’t look bright

This pant still dy market?

Is this not “Pant 7 color”

@fembuoy420 Yall love predicting women’s future as if you’re God, let someone live in the moment however they choose and let them bear the consequences themselves without you projecting your negativity on them as if you’re perfect

Na una girlfriends and daughters TikTok role model be this, lol. Comings years will be worse ehn.

How do we really protect our kids from things like this on the internet 🤦♀️

This pant still Dey ? Nah my mama Dey buy am give me that year

I’m tryna get more riches before then , we are fucking bitches then !!

Some girls are disgrace to their family

See as she dey use her hand support bress wey don faja😂

She go still marry when she ready. There’s a man out there dying for her as we speak 🥲

Wetin dem happen for 2030

The pant name is 7 colours If you are born in the nineties you should know this pant it just been rebranded

Bru na long year e go be 😖

Can I get a hi?

wow

