Loading video...
Video Failed to Load
21 savage listen to Wizkid😭🦅❤️
112,089 views • 8 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

This guy has listened to joro 100 times

“my music travel no visa”

So wizkid no get solo hit like this abi

See as e de chop m for mouth chai 😂😭

No na you for say make e Dey listen to “ water no get enemy “ 😂😂

That melody de touch his soul😂

wtf do you mean twerk? 🤣

like he’s the biggest everyone loves wiz!

Nah this kind person you go ask who be fela wa he go answer you wahala lol 😆

Wizkid is the greatest 💜🦅

🔥🔥🎶

Joro is a sampled song from the legend fela kuti If you don’t know you know now

He Dey feel am for spirit 😂

Dem go think sey na AI

See music nah💃💃

Music wey him sample from Fela

Biggest🦅

Lol 😂 e chop am raw lol

Lol 🤣🤣🦅

Funny people seem to underrate this song. I actually play it every time I get a chance to.

21

Na Fela song joor, you no hear well

He for dey listen to FELA na.... But he is not estranged like the audience FELA had

See as this guy de sing am pass me😭

Make he go listen to okoko problem jam isoko 😂😂

If e reach ur turn go listen to fela 🦅❤️

I follow back All Wizkid Fc 🦅

@1BENNY7G come first 😂

Him self da feel biggest

Baba say star ⭐ boy like he was referring to Mj

@khalifaoyin Them say na fela invent beat, including this one abi??? 😂😂😂

Sampled song 😂

21 knows ball

Wizkid don turn Thug to lover boy😂..
