Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
2/3 MALARIA Maffians what???
319,985 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Who be that fine girl wey Dey front seat

Cole Palmer influence 🥶

Omo this one enter “love na malaria e go catch you one day” Give us date 😭❤️

Ayomaff!! I swear nah me you sing this thing for 😭

That first girl breasts is looking so demure

Wagbayi Omo owo let have it❤️🔥😂

Ayo Maff what are you cooking 😳 🔥

You too good 😭 kilode

3/3 EBOLA 🔥🔥

Ayo maff🙄abeg look one side give aunty Ruth wetin she want naw😀

😭😭😭

"Love na malaria e go catch u one day" Oh @AyoMaff why so good 🥺🥺 Pls drop account number make I do small tin for launch 🙏

Stop all these love songs na maff, na street Dey chop your music no be ladies o

ZINO SUPPOSE DY THIS TRACK MY CHAIRMAN

Ayo maff gan gan majó toh bald gan-gan... ride on irawo shomolu to the world 🔥🔥🔥🔥🔥 Eyan Eltee Manni my brother 🥰🔥🥰🔥🥰🔥

Ayo Maff are you a god sent?

Na wetin me I want be this ayo Now let’s get it

Smooth 💃🏼

Sexy muzikkkkkkk Save my soul 😭❤️

@iamvickydml Ayooooooo😭❤️🔥

Bro this is fucking lit 🔥

Nice song

Why all ur songs looks the same and the beats as well ?

Drop hm before we catch you like malaria 😂

E tap 💯

Guy I think I will ride with this your new move..... All you dey sing since,I no dig This one 💯 Drop the 3/3 let move Bless up

Omo Owo ❤️👏👏

Love na malaria true true 😂❤️

Lovely tune! 👏

Ayo gbemi debe 🥰🥰🥰

@Dongabby_ze001 I love this record

Faja Ayo🔥🔥

MAFFIAN
