Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
25m Comes with Wireless Apple CarPlay/wire car charging 🔥
259,701 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Any evil eyes that will see you, I transfer it to asorock🙏

😂🤣🤣 amen o

Bro make this car no finish oo ,cus b4 this year runs out I go buy this one in particular

What other color do you have available.. I think I might need one for myself

Genuinely asking This price part payment or full ?

Full payment

abeg dey sleep with mosquitoe net oo.. I fit buy this wan for August o

@alexemma2022 this Chinese cars don dey enter eye oh

It's electric?

Make una no vex o. I love these Chinese cars like mad but where be the service center if I wan change oil or plug or something? If electrical issues happen, who do I approach?

if nobe say i wan buy amg , i go come collect this one easily

Na this motor I go buy

Omo wait for me oooo

Na the suspension I Dey fear cuz this our road too bad

E no go better for who say make I buy tokunbo 2015

I get 10m n a camry 014 SE for swap 🥹

What’s innoson excuse Abeg

I just Dey save car till I boom sporty

@IsiakBolaji

🔥

Omo this one na flying car

Baba, nothing go do you. Potential customer right here.

Is it a coupe

Please is this electric?

Petrol

Engine sounds like olden days Nanfang bikes 😂

Hope the price never too increase sha because I don save 10m oooo😂😂😂this shit has been on bookmark since day one

Is it an SUV?

If performance is not your priority.. then these cars are the best Best luxury for smaller amounts

Assuming I'm your friend how much would you sell it for me

Na china car I am going to drive next

Are you sure?

Why una no dey ever open the hood?


