Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

26NA ☠️☠️☠️ Wait, two weeks never reach? #90RRI

22,524 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 54

Фото профиля Jo
Jo3 месяцев назад

Even as a Corper shuunn I match pass like this 😂

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

SMH

Фото профиля MaJOrITy
MaJOrITy3 месяцев назад

Nah only me dey see so many wrong drill?

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

I see am oo...I just no fit talk again 26NA don over do

Фото профиля SENIOR PREFECT
SENIOR PREFECT3 месяцев назад

@JAdeliyi I dey see some accounts on Facebook dey talk say commander recruit centre nur dey allow drill instructors discipline dem

Фото профиля MaJOrITy
MaJOrITy3 месяцев назад

@Rise_Forge Hmmm 🤔

Фото профиля Waziri- Mumeeni🤴👑
Waziri- Mumeeni🤴👑3 месяцев назад

Best set ever. God bless them. Dem get Special package.

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Lol.....till den reach unit sha

Фото профиля Waziri- Mumeeni🤴👑
Waziri- Mumeeni🤴👑3 месяцев назад

But wetin dem go do dem. They are already commissioned. (🤗). Shey unit go do retraing or deployment?

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Their brain go reset no worry (correction- they're not commissioned officers)

Фото профиля Waziri- Mumeeni🤴👑
Waziri- Mumeeni🤴👑3 месяцев назад

Uhmm..

Фото профиля RECKON OMO IKORODU OGA
RECKON OMO IKORODU OGA3 месяцев назад

Make them carry all these boys go bush make we hear word

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Hmm

Фото профиля Skonz🐺
Skonz🐺3 месяцев назад

They gather their village people do parrade ? 🤣

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

SMH 😂

Фото профиля VALENTINE
VALENTINE3 месяцев назад

I no fit laugh.. If they carry this attitude dem go buy job wella for unit

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Pple wen don already buy job so

Фото профиля Omo oba
Omo oba3 месяцев назад

See slow match 😂 😂 they need to retrain these Akuyas

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Seriously

Фото профиля MARX
MARX3 месяцев назад

Them still dey do kada course

Фото профиля Frank Paschal
Frank Paschal3 месяцев назад

Ohh noo 🤦‍♂️

Фото профиля WEIRD MALLAM 👳
WEIRD MALLAM 👳3 месяцев назад

Na dagbana full this 26NA o

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Ah swear

Фото профиля Dania Gabriel
Dania Gabriel3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Musa Musa
Musa Musa3 месяцев назад

This ones can't be soldiers na

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Right 👍

Фото профиля Armour Elite 🇳🇬
Armour Elite 🇳🇬3 месяцев назад

Guyyyy 💔😭😂 abeg nah

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

SMH 😂

Фото профиля WarIsPeaceTruthIsLie
WarIsPeaceTruthIsLie3 месяцев назад

God bless Nigeria

Фото профиля Miracle Ibeabuchi
Miracle Ibeabuchi3 месяцев назад

The cordination

Фото профиля Blake Jason
Blake Jason3 месяцев назад

Why are they looking at their feet instead of heads up

Фото профиля Money_Mangnet(M.M)
Money_Mangnet(M.M)3 месяцев назад

Those bastards just dey disgrace Army up and down, Thank God there's signal to withdraw all of them for new and fresh training, most of them will dash like market thief 🤒🤒😔😔

Фото профиля Ibrahim Tafida
Ibrahim Tafida3 месяцев назад

They tried

Фото профиля Sarki Yaki
Sarki Yaki3 месяцев назад

Omo 26NA na wahala ooo

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

As in ba

Фото профиля Jimoh Zainab
Jimoh Zainab3 месяцев назад

I never see this kind matching before 😂😂😂

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

As in ba those boys I'm out of word

Фото профиля ✈️✈️Alexander Oluwatobi✈️✈️
✈️✈️Alexander Oluwatobi✈️✈️3 месяцев назад

I tire

Фото профиля Premier_C
Premier_C3 месяцев назад

😂

Фото профиля 🦂Mayor Of Nupe Kingdom (Ø,G) 🇳🇬🀄️🇨🇦
🦂Mayor Of Nupe Kingdom (Ø,G) 🇳🇬🀄️🇨🇦3 месяцев назад

They will meet up! We keep learning everyday

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

Hmm 🧐

Фото профиля 🦂Mayor Of Nupe Kingdom (Ø,G) 🇳🇬🀄️🇨🇦
🦂Mayor Of Nupe Kingdom (Ø,G) 🇳🇬🀄️🇨🇦3 месяцев назад

😂😭Make them reach unit first! Them go chop stick for head taya.

Фото профиля Sir Kay
Sir Kay3 месяцев назад

They'll learn the hard way

Фото профиля 🦂Mayor Of Nupe Kingdom (Ø,G) 🇳🇬🀄️🇨🇦
🦂Mayor Of Nupe Kingdom (Ø,G) 🇳🇬🀄️🇨🇦3 месяцев назад

Surly 😂

Фото профиля OLUSEGUN😎✌️
OLUSEGUN😎✌️3 месяцев назад

Police go just dey look these ones dey laf. Even corpers sef Sabi pass these . A big disgrace sha

Фото профиля EBIDOWEI GLOFAME®
EBIDOWEI GLOFAME®3 месяцев назад

These ones no attend parade training 😭 make dem pull the uniform go learn

Фото профиля Sosa 🇪🇸 🇳🇬
Sosa 🇪🇸 🇳🇬3 месяцев назад

Take dressing 😂😂. NYSC times lol

Фото профиля Gerry
Gerry3 месяцев назад

Them no do parade for depot. Na the updated version of slow match be this? We've seen that discipline is zero. Let's hope it's not like that in weapon handling. Because na there we go know say we don enter am.

Фото профиля SpenCeR🖤🥷🌗🇧🇪
SpenCeR🖤🥷🌗🇧🇪3 месяцев назад

Omo i go dey hide dey wear camouflage 🙂💔🤦🏾

Фото профиля 👑Mayor_Of_Ẹdẹ👑💡💡
👑Mayor_Of_Ẹdẹ👑💡💡3 месяцев назад

Wait oooo .... You sure say that shorter guy pass through the holy ground? Too many things are wrong with his parade

Фото профиля Fkay
Fkay3 месяцев назад

There instructor Na Hisbah Officer

Фото профиля MAHMUD NASIRU
MAHMUD NASIRU3 месяцев назад

Oh my mama 😭😭😭

Фото профиля Stonewall 🐐🐐🐐
Stonewall 🐐🐐🐐3 месяцев назад

What is this ? Are they real soldiers?

Фото профиля Rocky
Rocky3 месяцев назад

Dem just dey horse kick dey go. Lmaooooo 😂😂😂

Похожие видео