Loading video...
Video Failed to Load
29/10/26 INFERNO
1,672,930 views • 3 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

He don go add thoes sweet back up sound😂🤯🔥

U don sub vdm😂😂 ( I no be Vincent, I no fit masturbate 🤣🤣)

U no be Vincent ke? No be vdm be that 😂😂

The way I wan hear this song, you go think say na my biological father sing am😂🎧

I get song for you Zlatan, make we enter studio

Davido co-sign am, Ibile too, and you think say e go flop? i pity u

Lastest Husband in town ,Hwfa with the jack and cap now ??😫🥹

U just start waiting u no fit finish ooo 😹 Vincent self sabi sing okkk

@Zlatan_Ibile keep going higher enjoy your new happy home make streaming dey count millions more lerically

"I NO BE VINCENT I NO FIT MAST*RBATE", NO BE VDM BE THAT? 😭

Ibile, I like this jacket you are wearing.

ZANKU TO THE WORLD

Zanku feature go this song?

😭😭😭 vdm aloba okoye ojo adeleke come catch your sub , a very silly guy I trust IBILE , fire on 😂😂🤏🤏🤏

@silvarboii Give them Joor, Gbedu buruku

Vincent sef don collect🤣🤣 good for him.make him go sell preek

@silvarboii Omo Zlatan forget oo, na Gbedu be thissss aje 🚀🚀

Bammi you no share wedding meet reach this side o 🫴🏼

Hit jam Na this jacket I go gather money buy from ur store

@Scofieldmic01 That jacket tap

Ibile this your jacket dey enter my eyes o. 😂

Omo Oba Zlatan, With Loudest Voice. l always like Your Slang Anything..✅

@VicroyDominion1 Zanku master 🔥🔥can’t wait for it🚀🚀

@Peruzzi This song too sweet

@Peruzzi Baba lase don change verse 😩😂😂

No one does it better than Zanku🙌❤️🔥🔥

zanku shot your shoot make mama lahṣẹ born "EJIRE". make i collect "owó orúkọ" 😊

zanku run me rent money 😭 na just 500k

Zlanta say iya lase I love you so much lol 😂

"I no be Vincent, I no fit masturbate" you don cook o 🤣🤣

"I no be Vincent, I no fit masturbate"👀 Cook that muda fawkurous🤣
