正在加载视频...
视频加载失败
2baba finally speaks 5PM Sunday
10 条评论

Taa forget, nedi you Sabi this internet business no be Cho Cho Cho ... Respect

Banger nedu no dey miss

Wow this would be hot 😂😂😂honest bunch go weak now because Nedu sabi the key point of the game

Welcome back 🙏, without you honest bunch wasn’t honest 😂 we all left it waiting for you

Intro legit..... U sabi d business Biko Where is d full clip

Aaaaah NEDU!!! 😂😂😂😂 This table ya shaking 😳😳 I’m loving it though…

Dem be Wan shame u but God no go shame us 😂

All the people wey talk for you back still full here o. Don’t listen to them Nwanne….just do your thing..make your money n feed your family.

Nedu nedu nedu how many times I call you taa you sabi 😂😂😂

2baba, you don't need to tell everyone about what transpired in your marriage. Just go back and fix your home as a man.
相关视频
Sensitive content
Medikal finally speaks
Dr Sneaker Nyame
79,237 次观看 • 2 年前
