Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

2face and Wizkid Dance Go 🎶🎶

193,745 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Bettingboyy💰🤑
Bettingboyy💰🤑1 месяц назад

Wizkid chop the beat like madddddd 💯😍😍 All these Spotify rubbish came when wizkid dan sing more than 150 Banger songs. Assumings streams and Spotify came in 2010. Bruh burna will need to perform in like 3 World Cups to catch up o 😢🫡

Фото профиля AKANNI FC🦁❤️🦅
AKANNI FC🦁❤️🦅1 месяц назад

Spotify miss plenty song of wizkid like show me the money...in my bed...expensive shit

Фото профиля Miracle Lazarus
Miracle Lazarus1 месяц назад

See person una Dey compare to davido and burna boy. This guy is mile ahead of them both. Wizkid 🦅

Фото профиля DAVIS 🥀🦅
DAVIS 🥀🦅1 месяц назад

There are reasons why wizkid is the greatest. I don’t care if dada awuru is doing stadiums, nobody is touching wizkid when it comes to music

Фото профиля Samuel Faloye✴️™️
Samuel Faloye✴️™️1 месяц назад

Dem no gree for each other inside this song 😂

Фото профиля Magek Boi
Magek Boi1 месяц назад

2Baba just evolved all through his career and no fading, Thats the GOAT behavior.🙌🙌❤️

Фото профиля Big Favorite ♱
Big Favorite ♱1 месяц назад

chaiiii see verse wey idolo be dropping back then 🥹🔥 forever taker

Фото профиля 28
281 месяц назад

I was one of the dancers in this video. We really created magic and had fun😌❤️

Фото профиля Worldboss
Worldboss1 месяц назад

Wizkid too good

Фото профиля BIG MULL£R👑
BIG MULL£R👑1 месяц назад

That year burna still dey PH dey find who kill Soboma

Фото профиля Lee
Lee1 месяц назад

It was after the studio session where 2face said they recorded about 7songs together he cemented wizkid as a legend because wizkid didn’t slow down for him and they went bar for bar all through

Фото профиля Numero
Numero1 месяц назад

Nah just freestyle o 2baba won manya for the studio session lol

Фото профиля Bella
Bella1 месяц назад

@Biigridwan Wizzy!

Фото профиля jeffrey NOT epstein
jeffrey NOT epstein1 месяц назад

ts song went platinum on my earpiece that year

Фото профиля kukushi
kukushi1 месяц назад

Wiz won take 2baba life sha lol

Фото профиля Eneko100
Eneko1001 месяц назад

@precious_hommie Best song Hennessy ever made

Фото профиля skaie
skaie1 месяц назад

I fit sing am word for word 😊❤️🦅

Фото профиля NTEE_♿️🅿️🛄
NTEE_♿️🅿️🛄1 месяц назад

Everlasting hit !!! 🦅🦅😭

Фото профиля YọmiOniBata
YọmiOniBata1 месяц назад

I came across this song yesterday na once i add am for my Playlist

Фото профиля Morgan
Morgan1 месяц назад

When baba still dey drop mad gbedu 🤗

Фото профиля SKB
SKB1 месяц назад

bruh this song! mehnnnnnn

Фото профиля skaie
skaie1 месяц назад

I’m capable in every season 😊❤️🦅

Фото профиля NSNS
NSNS1 месяц назад

They go band for band for this song

Фото профиля Olazee
Olazee1 месяц назад

Them goat 🐐 see as them Dey flow ontop beat😭❤️🦅 Wiz got so many hits tbh

Фото профиля Basọruṅ 🔅
Basọruṅ 🔅1 месяц назад

@AimofumehB Always stick to HipTv back then and top 10 video of the week .. This particular video spent 6 week for top10. The freshest young lad in the industry before kiss Daniel came in to drag position

Фото профиля Wigg!e ♨️
Wigg!e ♨️1 месяц назад

So nobody Sabi LAX ft Wiz Yetunde abi wiz- sade

Фото профиля TENSK!!! SAVE ME
TENSK!!! SAVE ME1 месяц назад

"i am capable in every season" una think say na joke?

Фото профиля Medex
Medex1 месяц назад

It took me so long to know say nah 2baba get the song, I been dey think say nah wiz Wiz too good Abeg

Фото профиля OLIVER🪖
OLIVER🪖1 месяц назад

Bro i wan craz that year Flow to flow 🤩🐐

Фото профиля SHYNE☄️
SHYNE☄️1 месяц назад

Wiz bodied 2face in that song

Фото профиля G.🪐
G.🪐1 месяц назад

see wetin wiz dey sing for 2014 god 😭, him good scatter

Фото профиля 𝗠𝗢🤠🖤
𝗠𝗢🤠🖤1 месяц назад

gbedu ayeraye 🥹

Фото профиля Delisauce
Delisauce1 месяц назад

Best chopper !

Фото профиля Ezcape $Block
Ezcape $Block1 месяц назад

Omo wizkid go always burst my head. The guy just too good

Похожие видео