Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

2face and Wizkid Dance Go 🎶🎶

193,745 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Bettingboyy💰🤑
Bettingboyy💰🤑vor 1 Monat

Wizkid chop the beat like madddddd 💯😍😍 All these Spotify rubbish came when wizkid dan sing more than 150 Banger songs. Assumings streams and Spotify came in 2010. Bruh burna will need to perform in like 3 World Cups to catch up o 😢🫡

Profilbild von AKANNI FC🦁❤️🦅
AKANNI FC🦁❤️🦅vor 1 Monat

Spotify miss plenty song of wizkid like show me the money...in my bed...expensive shit

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 1 Monat

See person una Dey compare to davido and burna boy. This guy is mile ahead of them both. Wizkid 🦅

Profilbild von DAVIS 🥀🦅
DAVIS 🥀🦅vor 1 Monat

There are reasons why wizkid is the greatest. I don’t care if dada awuru is doing stadiums, nobody is touching wizkid when it comes to music

Profilbild von Samuel Faloye✴️™️
Samuel Faloye✴️™️vor 1 Monat

Dem no gree for each other inside this song 😂

Profilbild von Magek Boi
Magek Boivor 1 Monat

2Baba just evolved all through his career and no fading, Thats the GOAT behavior.🙌🙌❤️

Profilbild von Big Favorite ♱
Big Favorite ♱vor 1 Monat

chaiiii see verse wey idolo be dropping back then 🥹🔥 forever taker

Profilbild von 28
28vor 1 Monat

I was one of the dancers in this video. We really created magic and had fun😌❤️

Profilbild von Worldboss
Worldbossvor 1 Monat

Wizkid too good

Profilbild von BIG MULL£R👑
BIG MULL£R👑vor 1 Monat

That year burna still dey PH dey find who kill Soboma

Profilbild von Lee
Leevor 1 Monat

It was after the studio session where 2face said they recorded about 7songs together he cemented wizkid as a legend because wizkid didn’t slow down for him and they went bar for bar all through

Profilbild von Numero
Numerovor 1 Monat

Nah just freestyle o 2baba won manya for the studio session lol

Profilbild von Bella
Bellavor 1 Monat

@Biigridwan Wizzy!

Profilbild von jeffrey NOT epstein
jeffrey NOT epsteinvor 1 Monat

ts song went platinum on my earpiece that year

Profilbild von kukushi
kukushivor 1 Monat

Wiz won take 2baba life sha lol

Profilbild von Eneko100
Eneko100vor 1 Monat

@precious_hommie Best song Hennessy ever made

Profilbild von skaie
skaievor 1 Monat

I fit sing am word for word 😊❤️🦅

Profilbild von NTEE_♿️🅿️🛄
NTEE_♿️🅿️🛄vor 1 Monat

Everlasting hit !!! 🦅🦅😭

Profilbild von YọmiOniBata
YọmiOniBatavor 1 Monat

I came across this song yesterday na once i add am for my Playlist

Profilbild von Morgan
Morganvor 1 Monat

When baba still dey drop mad gbedu 🤗

Profilbild von SKB
SKBvor 1 Monat

bruh this song! mehnnnnnn

Profilbild von skaie
skaievor 1 Monat

I’m capable in every season 😊❤️🦅

Profilbild von NSNS
NSNSvor 1 Monat

They go band for band for this song

Profilbild von Olazee
Olazeevor 1 Monat

Them goat 🐐 see as them Dey flow ontop beat😭❤️🦅 Wiz got so many hits tbh

Profilbild von Basọruṅ 🔅
Basọruṅ 🔅vor 1 Monat

@AimofumehB Always stick to HipTv back then and top 10 video of the week .. This particular video spent 6 week for top10. The freshest young lad in the industry before kiss Daniel came in to drag position

Profilbild von Wigg!e ♨️
Wigg!e ♨️vor 1 Monat

So nobody Sabi LAX ft Wiz Yetunde abi wiz- sade

Profilbild von TENSK!!! SAVE ME
TENSK!!! SAVE MEvor 1 Monat

"i am capable in every season" una think say na joke?

Profilbild von Medex
Medexvor 1 Monat

It took me so long to know say nah 2baba get the song, I been dey think say nah wiz Wiz too good Abeg

Profilbild von OLIVER🪖
OLIVER🪖vor 1 Monat

Bro i wan craz that year Flow to flow 🤩🐐

Profilbild von SHYNE☄️
SHYNE☄️vor 1 Monat

Wiz bodied 2face in that song

Profilbild von G.🪐
G.🪐vor 1 Monat

see wetin wiz dey sing for 2014 god 😭, him good scatter

Profilbild von 𝗠𝗢🤠🖤
𝗠𝗢🤠🖤vor 1 Monat

gbedu ayeraye 🥹

Profilbild von Delisauce
Delisaucevor 1 Monat

Best chopper !

Profilbild von Ezcape $Block
Ezcape $Blockvor 1 Monat

Omo wizkid go always burst my head. The guy just too good

Ähnliche Videos