正在加载视频...
视频加载失败
2face and Wizkid Dance Go 🎶🎶
34 条评论

Wizkid chop the beat like madddddd 💯😍😍 All these Spotify rubbish came when wizkid dan sing more than 150 Banger songs. Assumings streams and Spotify came in 2010. Bruh burna will need to perform in like 3 World Cups to catch up o 😢🫡

Spotify miss plenty song of wizkid like show me the money...in my bed...expensive shit

See person una Dey compare to davido and burna boy. This guy is mile ahead of them both. Wizkid 🦅

There are reasons why wizkid is the greatest. I don’t care if dada awuru is doing stadiums, nobody is touching wizkid when it comes to music

Dem no gree for each other inside this song 😂

2Baba just evolved all through his career and no fading, Thats the GOAT behavior.🙌🙌❤️

chaiiii see verse wey idolo be dropping back then 🥹🔥 forever taker

I was one of the dancers in this video. We really created magic and had fun😌❤️

Wizkid too good

That year burna still dey PH dey find who kill Soboma

It was after the studio session where 2face said they recorded about 7songs together he cemented wizkid as a legend because wizkid didn’t slow down for him and they went bar for bar all through

Nah just freestyle o 2baba won manya for the studio session lol

@Biigridwan Wizzy!

ts song went platinum on my earpiece that year

Wiz won take 2baba life sha lol

@precious_hommie Best song Hennessy ever made

I fit sing am word for word 😊❤️🦅

Everlasting hit !!! 🦅🦅😭

I came across this song yesterday na once i add am for my Playlist

When baba still dey drop mad gbedu 🤗

bruh this song! mehnnnnnn

I’m capable in every season 😊❤️🦅

They go band for band for this song

Them goat 🐐 see as them Dey flow ontop beat😭❤️🦅 Wiz got so many hits tbh

@AimofumehB Always stick to HipTv back then and top 10 video of the week .. This particular video spent 6 week for top10. The freshest young lad in the industry before kiss Daniel came in to drag position

So nobody Sabi LAX ft Wiz Yetunde abi wiz- sade

"i am capable in every season" una think say na joke?

It took me so long to know say nah 2baba get the song, I been dey think say nah wiz Wiz too good Abeg

Bro i wan craz that year Flow to flow 🤩🐐

Wiz bodied 2face in that song

see wetin wiz dey sing for 2014 god 😭, him good scatter

gbedu ayeraye 🥹

Best chopper !

Omo wizkid go always burst my head. The guy just too good
相关视频
Piece of My Heart 🌹 🎶 . #IkoroduBoisVersion 🎶: Wizkid X @BrentFaiyazBR
ikorodu bois
218,123 次观看 • 1 年前
