Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
2nd verse of the year?
162,007 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

I want to sing I want to sing I want to sing CRAYWAYYYYYYYYYY

@UchePOkoye Craywayyyyyyy..this your body is so nice, oya konji nkwobi..For 2026🙂

You’re the singer and dancer at the same time

Real matters

Omo we gats tell you truth,this is ASS

Crawyyywayy!!! I want to sing!

“If na class we Dey I go show you my own work. Make you copy oooh”

@igbohiphopNG You are too good!🔥🔥🔥🔥❤❤❤

I want to sing

just dey jam everything together

Better jam . I'm hooked

Bro you mean this thing wey you release?

Banger always 🤍👊

Love this song Cray!🔥

Broo bring back 2019 crayon wetin be this ehhh I miss the old crayon man with that jam Bayi so fine bayii wayoma scatter my head ooo De sing like that again all this trash no jell

“For this T-pain regime, how you wan take sharp”

Oversabi dey worry you

For 2026 ?

CHIBUEZE🔥

On my way to Spotify this morning This by far the best 2nd verse of the year!!!!😭

This is trash in every sense and I'm not even hating bro, the lyrics no get direction. The song zero melody, the dancing even makes it all worst Bro work on your shit, 2026 no be 2019 o. Above all love God

Nothing comes close.

Make we no tell am the truth make hin Dey enjoy hin moment

Guy no vex me this early morning abeg, I just dey wake up

Abeg just go begin bomb celeb😂

This second verse dey make me harddddd

Gbedu enter e dey cool my temper🔥🔥

You and Spicity Boy, I no know who Dey gba pass 😂😂😂

greatest fooling in 2026

@joysucex_ I no go tell you make you do legal I no go tell you make you do illegal Hmmmm I feel you… Everybody Dey wear shoe, na you know where e dey pinch you. What a wise way of telling people to find their way anyhow… this country is a zoo

Your song is sharp…ignore these retards

Up up ways always baami ❤

You no sharp under buhari regime and you no wan still sharp under tinubu regime? 💔💔

I de see ur hustle

