Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
3 drinks that can affect your kidneys. 😳
107,399 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I heard everything but you see that Alcohol part, try am oo, make i no drink watin? You think say na clear eye my landlord dey fear me

Abeg if Alcohol is not good for our kidney please tell the company to stop production

Oga leave all this talk! If we stay away from everything which time person no go still kpai🙄 I have seen people that have been drinking all their lives yet no be kidney issue kpai them, and once that don’t even take alcohol and boom you hear “ he or she has kidney issues” 😏

So drinking water only will give you express ticket to everlasting life you no go die?

Make I die first no b u go tell me to stay away from alcohol whit what I’m facing at the moment lol 😂 Igbo Dy oo

Oga talk fast jare

Mumu talk just drink water I laugh U Even water ain't clean anymore

What is the purpose of dyinġ with a good kidney 😒🤨

Apart from this 3 types of drinks when you list so, na water remain, so make I just dey drink water from when them born me till wen I die?

what of black bullet?🙄

It doesn't spoil kidney like u say, but tell our igbo brothers to stop making fake products

Coco samba and jekomo nko

What do you mean by alcohol ? Beer or gin ? Please clarify.

Thank god say he no mention igbo and origin black bullet 😂

Oyibo drink all this things more but you hardly see anyone here with kidney failure and diseases.. Yes the drinks are bad in excess but the main issue here is that we consume fake drinks. We are consuming harmful chemicals which are not from the manufacturers. Drink water always

Stop saying what you dont know. Say fake alcohol not alcohol

Big Stout is not included

Alcohol no go work

Please specify abeg

Chale those drinks are my favorite ooo

Alchohol keh?

What about Igbo?

How am I supposed to get high with water Alone 😭

I first think say fanta de joker dey talk

Alcohol keh👀

Dey play!

All die na die

Dey play nah 😅

@grok how true is this info??

Drink water keh

I dry follow up until i hear alcohol!an no fit dey use clear eyes dey abeg

Na fight?
