Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
3k fish is affordable? Wow ๐๐
38 Kommentare

wait, three thousand naija naira?

E shock you too?

Those days 3k wey person go use chop from morning till night

Omo country don spoil

Make Tinubu dey go make e no vex

Economy in the mud

Everywhere don scatter like this

Almost 10k for road side food that 500 naira highest 1k was more than enough few years back๐ฅถ

I got dumbfounded

Even me bro

Tinubu don finish me

But that food go sweet o

I know the spot

Where is it? Make I visit there

โShe delivers worldwideโ

I always pass ds place & wonder why her fish looks so big n crunchily fried??! Turns out i've been missing. Next paycheck? Rukayat Olofada! ๐ญ

Dem don bring my bestie come twitter ๐ฉ๐ Lemme go and show her

E many o

Omo

the hegg lol

As how?๐

3k for the fish? That influencer real dad

You dey mind her

Wow lol ๐

I used to see her.

She also delivers worldwide How?

Hegg๐

ill do anything for that food right now

@Oluwa_pizzle Omo 3k will literally buy you one full Crocker fish (small one though)

๐๐๐

See where the country is going fam

Ok e be things

๐๐

E shock me oo

Privileged blind because it is the nature of privileges to blind.

Asin ehn

Yhe funny thing is that this guy is unemployed.

smelling talk
