Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
3k fish is affordable? Wow 😂😂
37,202 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

wait, three thousand naija naira?

E shock you too?

Those days 3k wey person go use chop from morning till night

Omo country don spoil

Make Tinubu dey go make e no vex

Economy in the mud

Everywhere don scatter like this

Almost 10k for road side food that 500 naira highest 1k was more than enough few years back🥶

I got dumbfounded

Even me bro

Tinubu don finish me

But that food go sweet o

I know the spot

Where is it? Make I visit there

“She delivers worldwide”

I always pass ds place & wonder why her fish looks so big n crunchily fried??! Turns out i've been missing. Next paycheck? Rukayat Olofada! 😭

Dem don bring my bestie come twitter 😩😂 Lemme go and show her

E many o

Omo

the hegg lol

As how?😂

3k for the fish? That influencer real dad

You dey mind her

Wow lol 😂

I used to see her.

She also delivers worldwide How?

Hegg😂

ill do anything for that food right now

@Oluwa_pizzle Omo 3k will literally buy you one full Crocker fish (small one though)

😂😂😂

See where the country is going fam

Ok e be things

😂😂

E shock me oo

Privileged blind because it is the nature of privileges to blind.

Asin ehn

Yhe funny thing is that this guy is unemployed.

smelling talk
Похожие видео
Is odindin fish you gimme😂😂😂.. Who is this guyyyy??😂😂😂😂
Oluwafemi
126,462 просмотров • 5 месяцев назад
