Loading video...
Video Failed to Load
40+ men doing the most at parties 😂😂🤦🏽♂️
11 Comments

It’s this part for me 🤣🤣🤣

We asked 100 gay men why they’re single — Here’s what they told us

Once they do face like this shake hand Omo your babe don go . Automatically everything you did for her go just they format whether it’s connected to the internet or not Formatted.

Poor Man pikin don suffer 😢, na so dey take marry the love of my life that year, painful thing be say she even dey give me update say the guy dey disturb her den ooo, after 4yr of relationship, simply because I say make I hustle small before we marry, watin man do man.

You fit carry your girl go wedding make best man use her do short time

Lol these men no dey pity struggling boys 😹😹

That toothpick, very accurate

If dem use dollars and AC carry your babe, omo she wasn’t your babe in the first place. O tutu 🤣🤣🤣🤣

Crazy thing is, you can create this “illusion” and it will still work. You only need to look the part.

Abi make I tag uncle bode ni ? Egbon weyrey 😂🤧🤧🫵🏽🫵🏽

una neva marry and una dey wear matching outfit to occassions😀😀😃
Related Videos
Sensitive content
I can’t believe i was humping the ground at 13 😂😂🤦🏽♂️
DJ
300,084 views • 2 years ago
