Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
40+ men doing the most at parties ๐๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
11 Kommentare

Itโs this part for me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

We asked 100 gay men why theyโre single โ Hereโs what they told us

Once they do face like this shake hand Omo your babe don go . Automatically everything you did for her go just they format whether itโs connected to the internet or not Formatted.

Poor Man pikin don suffer ๐ข, na so dey take marry the love of my life that year, painful thing be say she even dey give me update say the guy dey disturb her den ooo, after 4yr of relationship, simply because I say make I hustle small before we marry, watin man do man.

You fit carry your girl go wedding make best man use her do short time

Lol these men no dey pity struggling boys ๐น๐น

That toothpick, very accurate

If dem use dollars and AC carry your babe, omo she wasnโt your babe in the first place. O tutu ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Crazy thing is, you can create this โillusionโ and it will still work. You only need to look the part.

Abi make I tag uncle bode ni ? Egbon weyrey ๐๐คง๐คง๐ซต๐ฝ๐ซต๐ฝ

una neva marry and una dey wear matching outfit to occassions๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
I canโt believe i was humping the ground at 13 ๐๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
DJ
300,084 Aufrufe โข vor 2 Jahren
