Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
40+ men strikes again, nothing limits them 😭🙅♂️
560,663 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

When you’re done sha go and buy the diaper before madam knack you 2 by 2.

I must tag my nonsense big brother uncle bode - very nonsense individual 🤧😂🤧🤧🫵🏽🫵🏽🫵🏽

Watin mr macaroni failed at nah him u dey do with ease Successful transaction without funding

We asked 100 gay men why they’re single — Here’s what they told us

That k1 video at the end don kill me 😂

Just call rider make e go deliver diaper to mama ejima at home come tell her say something urgent came up 🤣🤣🤣

Make I follow you since you are giving tips for 40+ 😅🤣

I go like make you and @mrmacaronii ft together oooo E be like say you smart pass that mr macaroni because dat one na to dey press money he sabi do 🥶🥶🥶🥶

All the money wey Debo don spend, na you dey enjoy the returns. Daddy wa has failed 😃

If Geh look you like this forget it your skeletal structure is invisible. Na money bag she they see . Hush daddy 😂😂 Maybe we never be broke .

Scope man. 😅😅😅
Ähnliche Videos
Sensitive content
Nothing is off limits when it comes to Charleston White 😳😭😭😭
The Menace 🥷
952,223 Aufrufe • vor 1 Jahr
