Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
4K for soup…
32 Yorum

Early in the morning bro don dey owe 10k

Wo-men

Fear woman 99% the remaining 1% use am fear who no fear woman.😄🤣😝

Women eeh, even loan apps dey learn from una 🙁

Edu I will continue to support you come rain come sunshine

You just wake up and owe person 10k after losing your own 4k

Una no discuss how much you go pay back oh?

Dem don borrow you, so plan for repayment.

🤣🤣🤣 and you must pay that money oo

That 10k na 100k later.

That's a serious shocker 🤣🤣🤣🤣

Owing 10k keh 😂😂😂 Women 😂

🤣😂🤣🤣😂😂😂😂

U go pay that this evening 😂

Fear them always

Wooooohhh men, dem go show u shege

Women! You wan try them?

This gender 😂😂

😂😂😂😂

😭😂😂😂

Mehn, wooomennnn

Ur suppose to ask urself "what just happened"?

Fear

God blessed your day with 10K

Chim o🤣🤣

WOmen

Lol 🤣

😂😂 that last part shock me oh

😆 🤣

Women

Ife elika

Oga you owe abi u no owe?

