Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
5 behaviors that make you a boy
22,123 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

If I slap that cap commot ur head

Be calming down na😂😂

This guy just wan dey trend

Abi 😂

So Solomon was a boy

Why everybody come Dey open podcast jus to cast nonsense ?

Na that woman side pain me pass. Oga a man is superior to a woman . All this men wey no dey read their bible well. Read 1 Timothy 2 vs 11.

As I see send 10k na once I unlike the video

Money is not everything Make a payment of 10k Omoooo😂😂😂

How wonderful and smart is this guy. Not everything he says is true but most of them are. He’s also solving a problem and that makes him money

💯

Give me 10k and I will stop all addiction.. you wise Abi?

10k for gambling, no be gambling still b dat one, imagine i no learn anything from ur group my money dn goo, see sportybet in the form of man

You don't teach a men to be a men all critic on men why.yes we should fear God but not being stupid

As I hear the first one I skip. Na mumu talk

E no go better for am I’m a boy

Nice after being an addict for years you want to come and advice me 😂😆😆

@youngdemmy78 I think I'm boy-girl

Oloshi 😂😂😂😂

Why e be about women ??? You well so

You that made this post is till a boy if everything u said is just centered on woman. You are a kid boy and a joke

👍🏼

Why does it have to revolve around woman? Close mouth abeg

Every word was good but the last past 👎👎

PUT RELIGION IN ANY LOGICAL CONVERSATION AND I’M OUT. Cheap blackmail instead REASON & REAL LIFE CONSEQUENCES 😏

@grok write everything word to word

$10 wey I go use chop😂

Enijere!

😂😂

Respect my brother

Do you know God ,,?

@grok what did he say word for word. I no get strength to listen bcos I know it’s won’t worth it with what I’m seeing in the comment. So talk to me Grokky
