Loading video...
Video Failed to Load
5 million 💰💔 Man Utd remove food from my mouth.
39,890 views • 14 days ago •via X (Twitter)
22 Comments

Na why them dey always get problem, they don too cause people pain 😡😂

Sorry brother Na Bruno cause this thing

Na Maguire start am.

I only saw them entering for Bruno which other player?? Sorry bro better winnings ahead

It was Maguire o, just 1 minute after kick off. Big head don injure

This sad ooo I don Dey happy down for you because I know your winnings will spread to your followers Better winning this new week, there’s champions league

Wtf ...man u just get badluck all round

Chai Awon werey

god abeg this my club sef 🫠🤦🏿♂️

Damn 😔

Another reason to hate @ManUtd !😒

Now it's to get these teams and play them again

Man U strikes again 🤦🏽♂️

Omoh. This is really sad

GOD puni Man Utd

Maguire na fuuuu....how TF first 5min u dey call for medical

Same Man U cut my 12.9 m game🤦🏽♂️

Bro Ur win dey close

Boss please what app is this .. make i dey hustle the option too

Same Man U that did me dirty my last card

Sorry joh

Chai 💔😭


