Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
5 naira go soon turn 2 naira 😂😂
31,666 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

Rabbi of Abakaliki1 yıl önce
5 Naira dey romantic pass me keh

Table Shaker ❼1 yıl önce
😂😂

Chubby Architect1 yıl önce
I really hope this relationship is just for socials and not real and then de return all those gifts after advertisement, cos if not 5naira will equate the value of Nigerian 5naira in no time

Table Shaker ❼1 yıl önce
I doubt they are even dating. Maybe it's content

David Collabo1 yıl önce
Baba can’t even repeat what he just said 😂 😂 ((daddy 😂))

CANA 💨1 yıl önce
If you think say this one na pikin 😂 and you go open yansh in front of am , oti lór

SALMAN👑1 yıl önce
Na this girl go finish him money

Omo yekini1 yıl önce
This guy soon spen inheritance money finish him eye go clear

Only1boddy1 yıl önce
See person wey dey beg to smell pant 😂
Benzer Videolar
Boniface sent 10 naira, 2 million naira, he nearly run madd 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
39,329 görüntüleme • 1 yıl önce
