正在加载视频...
视频加载失败
5 wins in a row ❌ 5 games without a win ✅
26 条评论

We no like color green na why 🤣😂😂omo e bad

una dey give me joy!

Them go cry😂 taya

Record na Record eje!

Alabi don kiiii me. The song enter die.

Which Kain dinner be this?😭

Na because say heh geh wear that shirt

Gehgeh useless gan😭😭😭😭😭

Make dem sack carrick before Bp kee me na 🙏😭

Very useless team 😒

The guy for Dan cut him hair …

You no go enter heaven 🤣🤣🤣🤣

🤣

@Realsheyii E better me make Chelsea the fail, than Man U to succeed.

😂

@Anthoneey_ Red devils for a reason 😂😂

Idolo where you comot this sweet sound from again?😂😂😂 Your werey dey increase every year😂😂😂

Strictly united vibes 😂😂😂

If we had started bla bla bla😂😂😂😂

I no blame you sha

Lol

@officialLeJaphe lol

Just go hire Ted Lasso at this point

You dey whine 😭😅

Chai this team dey muzz me and na their fans shout pass 😂

U dey rage bait me?

