Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
5.0 CGPA Or 5BTC
1,042,024 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Go to my telegram channel I just posted new set of quality wristwatch

Those kids don't know 5btc is around 800m naira 5cgpa and you dey collect 1m monthly sef till you go die you no fit see the money

This trouser alone self suppose tell you wetin he wan pick

Expand your employment opportunities with the world’s first Master’s Degree in Blockchain and Digital Assets • Taught by Leading Faculty and Practitioners • 1,350+ Students Enrolled Since 2014

5.0 cgpa cannot give you 5BTC but 5BTc can give you 5.0 cgpa..

Carry the money ja

Who in his right sense will pick 5.0 cgpa 😂

If I be your papa and I see sey you pick 5 CGP I go stop to Dey pay your school fees cus you too uselezz

This one go don think say e smart

Who be the wereys wey dey go for 5.0cgpa 😭😭

5btc nah 840m naira even if gov pay you 1m each month e go take 80 years to see 800m GP your papa
