Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
5am in Lagos this morning ! Abeg where be this location ?😂
465,897 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Kingsleyvor 1 Jahr
Where everybody Dey rush go?😩😩

Oyindamola🙄vor 1 Jahr
I tire o 😂😂

Travala.com 🏨 ✈️vor 4 Jahren
This one's for the Crypto Whales ⬇️ NEW exclusive & luxurious experiences have been added to Apply today & #TravelUnlikeAnyOther with your favorite cryptocurrency.

ADEKUNLEvor 1 Jahr
Cms

HORLAH JRvor 1 Jahr
CMS

Ijoba Phymihan 𓃵 🦍vor 1 Jahr
Cms

Urbanate 🌱vor 1 Jahr
Cms

Peace Jibsonvor 1 Jahr
Ino fit live for that state. Imagine make ino even get peace of mind 😂😂 me wea be say sometimes I fit wake up by 8:00am sometimes 10:30am.

Nosavor 1 Jahr
Everybody is in a hurry 😂

BIG BEEvor 1 Jahr
Na cms or oshodi

Mhizyvonnevor 1 Jahr
Where them Dey go this morning 😅😅
Ähnliche Videos
Wetin be the name of this car abeg? On the street of Lagos 😂😂
Oyindamola🙄
437,013 Aufrufe • vor 1 Jahr
