ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
6 rounds on a first date as how? ๐ญ๐
316,075 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

6 rounds for ovulation kpekus??? Femi ya werey gan

As he talk say the girl dey ovulate, can't fault Femi

You dey ovulate and you open leg make person knack your 6 rounds without protection, 6 fucking intense rounds during your ovulation period without protection. On first date ooo.. God go punish femi if he accepts that pregnancy.

This man too Dey lie. He go just sit down, think of one story wey go get engagement and talk am like say he really happen

Shey dem force am do 6 rounds? ๐๐๐ Una dey muzz me

Thereโs something with guys that bears FEMI ๐๐คฃ

6 rounds on a first date crazy ๐๐ญ๐ญ

Omo femi na my friend oo na very useless boy๐๐๐

@AlcantaraCules Two people knack and you are calling out the guy alone. How will you go 6 rounds with a guy on your first date. Make the guy collect the baby sha if na him own

Femi na bastard cos how u go knack innocent girl on first date 6 mighty rounds ๐ oloshi ni femi yen

This man sabi manufacture fake story to go viral ehh. Anyways na ovulation konji cause the babe to collect that better services for first day.

6 rounds of 45 seconds ...siri play FIYAWO ONIYAWO SILE by dammy krane

Na so them Dey get belle for person

@____10Jr ๐ญ๐ญGod he don tear the girl buzzy

6 rounds of 3 minutes each... ๐ We know their kind.

Six rounds on a first date ? Everywhere don scatter na ๐๐๐๐

Femi our 2nd legend after king naz himself ๐ฅถ, hat off for ya ๐

Omor the girl useless self oo first date you allowed a guy to go raw with you omor

God o๐ญ๐ญ na only God know how long he has been $ex starved

The risk you guys take ehn... tufiakwa! Raw on a first date? Are you okay?

How many rounds she go knack for the enter relationship na ๐๐๐๐

bro itโs just 6 rounds, why the emphasis?

no fkn way๐ณ๐ณ๐ณ

Both of them enjoy ham Make them no go Dey blame one person ๐

Femi dey waste talent ๐คฃ

I don do 11 rounds before but I canโt make that attempt again even where is the strength self

6 rounds na smallz ๐คฃ๐คฃ

That mfer definitely used something ๐

Femi again ๐ณ๐ญ๐ญ๐๐

Femi Omo Warey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I no dey stan Messi again na "Femi adeyemi" ๐๐๐

Werey don use jekonmooo

6 rounds no go far nau

Things dey sup
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
How can she wear this kind of outfit on a first date๐ญ
Club Boy๐ฅค
940,993 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
Sensitive content
Alex Cooper, host of โCall Her Daddy,โ explains how she HATES when people say kissing on the first date is too much, saying she goes as far as letting a guy CRACK after the first date ๐๐ญ๐ โmaybe iโm just a little wh*reโ
keeno
3,262,719 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ

