Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

6 rounds on a first date as how? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

316,075 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Cherry
Cherryvor 3 Monaten

6 rounds for ovulation kpekus??? Femi ya werey gan

Profilbild von ๐•ญ๐–‘๐–†๐–ˆ๐–’๐–Š๐–Š๐–
๐•ญ๐–‘๐–†๐–ˆ๐–’๐–Š๐–Š๐–vor 3 Monaten

As he talk say the girl dey ovulate, can't fault Femi

Profilbild von Olasun_kanmi
Olasun_kanmivor 3 Monaten

You dey ovulate and you open leg make person knack your 6 rounds without protection, 6 fucking intense rounds during your ovulation period without protection. On first date ooo.. God go punish femi if he accepts that pregnancy.

Profilbild von Rocket ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Rocket ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 3 Monaten

This man too Dey lie. He go just sit down, think of one story wey go get engagement and talk am like say he really happen

Profilbild von ODH๐ŸŽญ
ODH๐ŸŽญvor 3 Monaten

Shey dem force am do 6 rounds? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” Una dey muzz me

Profilbild von $ilva ๐Ÿ’ธ
$ilva ๐Ÿ’ธvor 3 Monaten

Thereโ€™s something with guys that bears FEMI ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Faka001๐Ÿฆ…
Faka001๐Ÿฆ…vor 3 Monaten

6 rounds on a first date crazy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von draylifa๐Ÿ’ฅ
draylifa๐Ÿ’ฅvor 3 Monaten

Omo femi na my friend oo na very useless boy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von sunky
sunkyvor 3 Monaten

@AlcantaraCules Two people knack and you are calling out the guy alone. How will you go 6 rounds with a guy on your first date. Make the guy collect the baby sha if na him own

Profilbild von CJAYโœจ
CJAYโœจvor 3 Monaten

Femi na bastard cos how u go knack innocent girl on first date 6 mighty rounds ๐Ÿ˜‚ oloshi ni femi yen

Profilbild von Hanny
Hannyvor 3 Monaten

This man sabi manufacture fake story to go viral ehh. Anyways na ovulation konji cause the babe to collect that better services for first day.

Profilbild von X P0LICE
X P0LICEvor 3 Monaten

6 rounds of 45 seconds ...siri play FIYAWO ONIYAWO SILE by dammy krane

Profilbild von FemiRay
FemiRayvor 3 Monaten

Na so them Dey get belle for person

Profilbild von celebrity soft
celebrity softvor 3 Monaten

@____10Jr ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญGod he don tear the girl buzzy

Profilbild von Olami.Deee๐Ÿ˜˜๐Ÿฅฐ
Olami.Deee๐Ÿ˜˜๐Ÿฅฐvor 3 Monaten

6 rounds of 3 minutes each... ๐Ÿ˜’ We know their kind.

Profilbild von Gloryglow ๐ŸŒน
Gloryglow ๐ŸŒนvor 3 Monaten

Six rounds on a first date ? Everywhere don scatter na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Odunayo_Ayodeji๐Ÿฉธ
Odunayo_Ayodeji๐Ÿฉธvor 3 Monaten

Femi our 2nd legend after king naz himself ๐Ÿฅถ, hat off for ya ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Demola
Demolavor 3 Monaten

Omor the girl useless self oo first date you allowed a guy to go raw with you omor

Profilbild von Goke๐Ÿน
Goke๐Ÿนvor 3 Monaten

God o๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ na only God know how long he has been $ex starved

Profilbild von Tobi Odukoya
Tobi Odukoyavor 3 Monaten

The risk you guys take ehn... tufiakwa! Raw on a first date? Are you okay?

Profilbild von solomon
solomonvor 3 Monaten

How many rounds she go knack for the enter relationship na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Musk Jnr. ๐Ÿ€„๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธGadgets ๐Ÿ”Œ
Musk Jnr. ๐Ÿ€„๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธGadgets ๐Ÿ”Œvor 3 Monaten

bro itโ€™s just 6 rounds, why the emphasis?

Profilbild von Milli
Millivor 3 Monaten

no fkn way๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von Goodbadboi
Goodbadboivor 3 Monaten

Both of them enjoy ham Make them no go Dey blame one person ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big_Square
Big_Squarevor 3 Monaten

Femi dey waste talent ๐Ÿคฃ

Profilbild von Mr Ope
Mr Opevor 3 Monaten

I don do 11 rounds before but I canโ€™t make that attempt again even where is the strength self

Profilbild von .๐ŸŒบ
.๐ŸŒบvor 3 Monaten

6 rounds na smallz ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Quantum
Quantumvor 3 Monaten

That mfer definitely used something ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Gracious Amara
Gracious Amaravor 3 Monaten

Femi again ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ayo ๐Ÿ‘‘๐Ÿ’ฅ
Ayo ๐Ÿ‘‘๐Ÿ’ฅvor 3 Monaten

Femi Omo Warey ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Glory5g
Glory5gvor 3 Monaten

I no dey stan Messi again na "Femi adeyemi" ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lummy04๐ŸงŠ
Lummy04๐ŸงŠvor 3 Monaten

Werey don use jekonmooo

Profilbild von ๐šƒ๐šŽ๐š— ๐™ผ๐šŠ๐š— ๐Ÿท
๐šƒ๐šŽ๐š— ๐™ผ๐šŠ๐š— ๐Ÿทvor 3 Monaten

6 rounds no go far nau

Profilbild von Deminy
Deminyvor 3 Monaten

Things dey sup

ร„hnliche Videos