Loading video...
Video Failed to Load
6 rounds on a first date as how? 😭😂
316,075 views • 3 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

6 rounds for ovulation kpekus??? Femi ya werey gan

As he talk say the girl dey ovulate, can't fault Femi

You dey ovulate and you open leg make person knack your 6 rounds without protection, 6 fucking intense rounds during your ovulation period without protection. On first date ooo.. God go punish femi if he accepts that pregnancy.

This man too Dey lie. He go just sit down, think of one story wey go get engagement and talk am like say he really happen

Shey dem force am do 6 rounds? 😂😂💔 Una dey muzz me

There’s something with guys that bears FEMI 😂🤣

6 rounds on a first date crazy 😂😭😭

Omo femi na my friend oo na very useless boy😂😂😂

@AlcantaraCules Two people knack and you are calling out the guy alone. How will you go 6 rounds with a guy on your first date. Make the guy collect the baby sha if na him own

Femi na bastard cos how u go knack innocent girl on first date 6 mighty rounds 😂 oloshi ni femi yen

This man sabi manufacture fake story to go viral ehh. Anyways na ovulation konji cause the babe to collect that better services for first day.

6 rounds of 45 seconds ...siri play FIYAWO ONIYAWO SILE by dammy krane

Na so them Dey get belle for person

@____10Jr 😭😭God he don tear the girl buzzy

6 rounds of 3 minutes each... 😒 We know their kind.

Six rounds on a first date ? Everywhere don scatter na 😂😂😂😂

Femi our 2nd legend after king naz himself 🥶, hat off for ya 😂

Omor the girl useless self oo first date you allowed a guy to go raw with you omor

God o😭😭 na only God know how long he has been $ex starved

The risk you guys take ehn... tufiakwa! Raw on a first date? Are you okay?

How many rounds she go knack for the enter relationship na 😂😂😂😂

bro it’s just 6 rounds, why the emphasis?

no fkn way😳😳😳

Both of them enjoy ham Make them no go Dey blame one person 😂

Femi dey waste talent 🤣

I don do 11 rounds before but I can’t make that attempt again even where is the strength self

6 rounds na smallz 🤣🤣

That mfer definitely used something 😂

Femi again 😳😭😭😂😂

Femi Omo Warey 🤣🤣🤣🤣

I no dey stan Messi again na "Femi adeyemi" 😂😂😂

Werey don use jekonmooo

6 rounds no go far nau

Things dey sup
Related Videos
Sensitive content
How can she wear this kind of outfit on a first date😭
Club Boy🥤
940,993 views • 2 months ago
Sensitive content
Alex Cooper, host of “Call Her Daddy,” explains how she HATES when people say kissing on the first date is too much, saying she goes as far as letting a guy CRACK after the first date 💀😭👀 “maybe i’m just a little wh*re”
keeno
3,262,719 views • 6 months ago

