正在加载视频...
视频加载失败
7 years ago, iceking Ochacho dropped this banger.
38 条评论

If not today or tomorrow but you go surely face the repercussions for this post

Guy how na 😂

😂😂😂😂💔 Una no go kee me for this app

😂 😂

Omo gimme from the dollar wey you collect abeg

Dollar as how

No be dollar ochacho wan pay una?

Nor be lie oohh, Ochacho money go choke me...

this is a classic, bro was definitely born in music, i see him taking over the industry in few months 😮💨🔥

Vibemanjay na another guy wey Dey good. 🔥🔥🔥

The music still sound fresh 🤍

Na this song I use cure depression that time, good old days

This hussle ehnnn 🤣🤣

I want to take care of you nau 😭

Guy why you spoil my day like this ?

Una don wound me😭😭

see song wey sweet pass morayo😭

The boy too good

Swaer say na banger? 😂😂

Nnamdiii abeg na😂😭😭

iceking fans never see this one before

he's been into this music thing since he was 6?? he's got passion for it, i hope it works out for him.

una dey dig o

Na second Davido be this 😊

Hmmm!!! From way back...

It somehow sounds better than wizkid songs

😭😭are you people okay 😭😂

Nigga had shit coming already !

“Namdi Nsznn”. Noted. Send me your account number too please. I am the one collating the list.

@femiitan Seems I saw Toyin Lawani son in the video sha

Come b like that davido freestyle..

see as the song sweet pass oriade album

He music changed my life

This boy na Davido 😹

@F_Aseefar 7 years ago you were in med school starving while this young king was grinding it out in the studio

Everybody just de hustle for this money

😭😭😭

The boy don get talent teytey oo😂
