Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

78 RC 😭😭😭😭😭😭😭😭 Before he see that mama again ba till next year 😂😂😂😂.

18,386 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

18 Kommentare

Profilbild von 01WAKAWA 👿
01WAKAWA 👿vor 4 Tagen

Mama no go recognize her pikin by December 🤣

Profilbild von ‏ً
‏ًvor 4 Tagen

Walahi

Profilbild von I AM, BUT A GHOST (HUMBLE GIANT)
I AM, BUT A GHOST (HUMBLE GIANT)vor 4 Tagen

Say na "mama wait for me 😹😹" For this kind situation, you still get mind dey tell your mama to wait😹😹

Profilbild von ISAAC OWOICHOLOHI RICHMAN
ISAAC OWOICHOLOHI RICHMANvor 4 Tagen

Sold your peace into pieces

Profilbild von ‏ً
‏ًvor 4 Tagen

Otilo

Profilbild von Giftedhand💙❤️
Giftedhand💙❤️vor 4 Tagen

He go be like zombie when he return, with his eyes popping out of them socket. Allah he will feel it with that amount of things in his Kaya 😂😂😂😂

Profilbild von Akani Money 🇳🇴
Akani Money 🇳🇴vor 4 Tagen

Rule number 1, no overload your box e get why 🤣

Profilbild von Yinka⚡️
Yinka⚡️vor 5 Tagen

He neva know wetin he sign up for🤣

Profilbild von ‏ً
‏ًvor 5 Tagen

Dem never even start de bam am 😂😂😂

Profilbild von Yinka⚡️
Yinka⚡️vor 5 Tagen

😂

Profilbild von Beauty Cars
Beauty Carsvor 4 Tagen

He should shout thank god for not hunching with his kaya

Profilbild von ‏ً
‏ًvor 4 Tagen

Walahi …. He still de up right de run

Profilbild von AI SALEH
AI SALEHvor 4 Tagen

The papa whiskey no get joy 🥲 😹

Profilbild von Giftedhand💙❤️
Giftedhand💙❤️vor 4 Tagen

Thisbome wey I dey look fit dash, one evening just zero am blow am

Profilbild von Cisco Nerd
Cisco Nerdvor 4 Tagen

Double up 😂😂😂

Profilbild von 22🖤
22🖤vor 4 Tagen

Mama wait for me keh 😂 B lyk he no know wetin he sign for

Profilbild von DANHAUSA
DANHAUSAvor 4 Tagen

Pray make him no dash oo 🤣

Profilbild von Beauty Cars
Beauty Carsvor 4 Tagen

Take me back😂😂😂😂

Ähnliche Videos