Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
78 RC 😭😭😭😭😭😭😭😭 Before he see that mama again ba till next year 😂😂😂😂.
18,386 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
18 Yorum

Mama no go recognize her pikin by December 🤣

Walahi

Say na "mama wait for me 😹😹" For this kind situation, you still get mind dey tell your mama to wait😹😹

Sold your peace into pieces

Otilo

He go be like zombie when he return, with his eyes popping out of them socket. Allah he will feel it with that amount of things in his Kaya 😂😂😂😂

Rule number 1, no overload your box e get why 🤣

He neva know wetin he sign up for🤣

Dem never even start de bam am 😂😂😂

😂

He should shout thank god for not hunching with his kaya

Walahi …. He still de up right de run

The papa whiskey no get joy 🥲 😹

Thisbome wey I dey look fit dash, one evening just zero am blow am

Double up 😂😂😂

Mama wait for me keh 😂 B lyk he no know wetin he sign for

Pray make him no dash oo 🤣

Take me back😂😂😂😂
Benzer Videolar
😂😂😂😂😂😂😂😂 Ya'll don't fear God i see 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
😈 Xavier ✞
1,007,973 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂 وااااي
واصف
146,110 görüntüleme • 2 yıl önce
