Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

₦90m for rent per year in Lagos?😳

641,215 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Kelvin🗿's profile picture
Kelvin🗿1 year ago

Make una shaa dey do wetin una like for that Lagos. Na lie go kill all of una.

Ola Daniel's profile picture
Ola Daniel1 year ago

Them use style advertise shortlet say na ma 90 Million a year when I can buy a house on the island for 90 Million Una dey gba

Rent80's profile picture
Rent801 year ago

Save up to 80% on Rental Cars Online

Eleyi of Edinburgh's profile picture
Eleyi of Edinburgh1 year ago

It is content sha, cos there’s nothing in the house that makes it worth 20m/annum let alone 90m, people just call money sha

Fillipo Saga's profile picture
Fillipo Saga1 year ago

Everything is off on this add Firstly, the lady staying in the N90M worth apartment doesn't look it 😂 Secondly, the hype lady looks like she came to sell how own market 🍑 Thirdly, how can a rent per annum on Lagos cost more than a rented apartment abroad with better amenities? God dey

SALMAN👑's profile picture
SALMAN👑1 year ago

Abi una dey craze. . So person wey dey rent 90m house dey look like house girl. The house no even worth 5m per year

Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦's profile picture
Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦1 year ago

Iru kiru obe gbegiri… pa de mi ni gun pa oo, lapalapa nbe labe paata.!!! Oniro ofo

Clifford Chimaizuobi Igbo's profile picture
Clifford Chimaizuobi Igbo1 year ago

You pay N90m annually for an apartment and still have to buy chandeliers 😂

Orevaoghene's profile picture
Orevaoghene1 year ago

Make una use lie lie dey wound unasef for that Lagos 🤣

He Who Remains 🧌's profile picture
He Who Remains 🧌1 year ago

90 million a year but she Dey use legedis Benz 😂

Related Videos