Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

₦90m for rent per year in Lagos?😳

641,215 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Kelvin🗿
Kelvin🗿vor 1 Jahr

Make una shaa dey do wetin una like for that Lagos. Na lie go kill all of una.

Profilbild von Ola Daniel
Ola Danielvor 1 Jahr

Them use style advertise shortlet say na ma 90 Million a year when I can buy a house on the island for 90 Million Una dey gba

Profilbild von Rent80
Rent80vor 1 Jahr

Save up to 80% on Rental Cars Online

Profilbild von Eleyi of Edinburgh
Eleyi of Edinburghvor 1 Jahr

It is content sha, cos there’s nothing in the house that makes it worth 20m/annum let alone 90m, people just call money sha

Profilbild von Fillipo Saga
Fillipo Sagavor 1 Jahr

Everything is off on this add Firstly, the lady staying in the N90M worth apartment doesn't look it 😂 Secondly, the hype lady looks like she came to sell how own market 🍑 Thirdly, how can a rent per annum on Lagos cost more than a rented apartment abroad with better amenities? God dey

Profilbild von SALMAN👑
SALMAN👑vor 1 Jahr

Abi una dey craze. . So person wey dey rent 90m house dey look like house girl. The house no even worth 5m per year

Profilbild von Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦
Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦vor 1 Jahr

Iru kiru obe gbegiri… pa de mi ni gun pa oo, lapalapa nbe labe paata.!!! Oniro ofo

Profilbild von Clifford Chimaizuobi Igbo
Clifford Chimaizuobi Igbovor 1 Jahr

You pay N90m annually for an apartment and still have to buy chandeliers 😂

Profilbild von Orevaoghene
Orevaoghenevor 1 Jahr

Make una use lie lie dey wound unasef for that Lagos 🤣

Profilbild von He Who Remains 🧌
He Who Remains 🧌vor 1 Jahr

90 million a year but she Dey use legedis Benz 😂

Ähnliche Videos