Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

₦90m for rent per year in Lagos?😳

641,215 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Kelvin🗿
Kelvin🗿1 год назад

Make una shaa dey do wetin una like for that Lagos. Na lie go kill all of una.

Фото профиля Ola Daniel
Ola Daniel1 год назад

Them use style advertise shortlet say na ma 90 Million a year when I can buy a house on the island for 90 Million Una dey gba

Фото профиля Rent80
Rent801 год назад

Save up to 80% on Rental Cars Online

Фото профиля Eleyi of Edinburgh
Eleyi of Edinburgh1 год назад

It is content sha, cos there’s nothing in the house that makes it worth 20m/annum let alone 90m, people just call money sha

Фото профиля Fillipo Saga
Fillipo Saga1 год назад

Everything is off on this add Firstly, the lady staying in the N90M worth apartment doesn't look it 😂 Secondly, the hype lady looks like she came to sell how own market 🍑 Thirdly, how can a rent per annum on Lagos cost more than a rented apartment abroad with better amenities? God dey

Фото профиля SALMAN👑
SALMAN👑1 год назад

Abi una dey craze. . So person wey dey rent 90m house dey look like house girl. The house no even worth 5m per year

Фото профиля Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦
Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦1 год назад

Iru kiru obe gbegiri… pa de mi ni gun pa oo, lapalapa nbe labe paata.!!! Oniro ofo

Фото профиля Clifford Chimaizuobi Igbo
Clifford Chimaizuobi Igbo1 год назад

You pay N90m annually for an apartment and still have to buy chandeliers 😂

Фото профиля Orevaoghene
Orevaoghene1 год назад

Make una use lie lie dey wound unasef for that Lagos 🤣

Фото профиля He Who Remains 🧌
He Who Remains 🧌1 год назад

90 million a year but she Dey use legedis Benz 😂

Похожие видео