Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

₦90m for rent per year in Lagos?😳

641,215 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Kelvin🗿 profil fotoğrafı
Kelvin🗿1 yıl önce

Make una shaa dey do wetin una like for that Lagos. Na lie go kill all of una.

Ola Daniel profil fotoğrafı
Ola Daniel1 yıl önce

Them use style advertise shortlet say na ma 90 Million a year when I can buy a house on the island for 90 Million Una dey gba

Rent80 profil fotoğrafı
Rent801 yıl önce

Save up to 80% on Rental Cars Online

Eleyi of Edinburgh profil fotoğrafı
Eleyi of Edinburgh1 yıl önce

It is content sha, cos there’s nothing in the house that makes it worth 20m/annum let alone 90m, people just call money sha

Fillipo Saga profil fotoğrafı
Fillipo Saga1 yıl önce

Everything is off on this add Firstly, the lady staying in the N90M worth apartment doesn't look it 😂 Secondly, the hype lady looks like she came to sell how own market 🍑 Thirdly, how can a rent per annum on Lagos cost more than a rented apartment abroad with better amenities? God dey

SALMAN👑 profil fotoğrafı
SALMAN👑1 yıl önce

Abi una dey craze. . So person wey dey rent 90m house dey look like house girl. The house no even worth 5m per year

Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦 profil fotoğrafı
Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦1 yıl önce

Iru kiru obe gbegiri… pa de mi ni gun pa oo, lapalapa nbe labe paata.!!! Oniro ofo

Clifford Chimaizuobi Igbo profil fotoğrafı
Clifford Chimaizuobi Igbo1 yıl önce

You pay N90m annually for an apartment and still have to buy chandeliers 😂

Orevaoghene profil fotoğrafı
Orevaoghene1 yıl önce

Make una use lie lie dey wound unasef for that Lagos 🤣

He Who Remains 🧌 profil fotoğrafı
He Who Remains 🧌1 yıl önce

90 million a year but she Dey use legedis Benz 😂

Benzer Videolar