正在加载视频...

视频加载失败

₦90m for rent per year in Lagos?😳

641,215 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Kelvin🗿 的头像
Kelvin🗿1 年前

Make una shaa dey do wetin una like for that Lagos. Na lie go kill all of una.

Ola Daniel 的头像
Ola Daniel1 年前

Them use style advertise shortlet say na ma 90 Million a year when I can buy a house on the island for 90 Million Una dey gba

Rent80 的头像
Rent801 年前

Save up to 80% on Rental Cars Online

Eleyi of Edinburgh 的头像
Eleyi of Edinburgh1 年前

It is content sha, cos there’s nothing in the house that makes it worth 20m/annum let alone 90m, people just call money sha

Fillipo Saga 的头像
Fillipo Saga1 年前

Everything is off on this add Firstly, the lady staying in the N90M worth apartment doesn't look it 😂 Secondly, the hype lady looks like she came to sell how own market 🍑 Thirdly, how can a rent per annum on Lagos cost more than a rented apartment abroad with better amenities? God dey

SALMAN👑 的头像
SALMAN👑1 年前

Abi una dey craze. . So person wey dey rent 90m house dey look like house girl. The house no even worth 5m per year

Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦 的头像
Áyódòmį Ikákunmi Stone 👨‍⚕️👾🇸🇿🇿🇦1 年前

Iru kiru obe gbegiri… pa de mi ni gun pa oo, lapalapa nbe labe paata.!!! Oniro ofo

Clifford Chimaizuobi Igbo 的头像
Clifford Chimaizuobi Igbo1 年前

You pay N90m annually for an apartment and still have to buy chandeliers 😂

Orevaoghene 的头像
Orevaoghene1 年前

Make una use lie lie dey wound unasef for that Lagos 🤣

He Who Remains 🧌 的头像
He Who Remains 🧌1 年前

90 million a year but she Dey use legedis Benz 😂

相关视频